@life.with.treasur3: Omo we Dey suffer Wetin nor good for this country ooh 🥹🥹🥹😩 see road wey we don Dey complain of since them nor mind us😔😔 because of one person Dem Dey hurry do the road😔😔 #fyp #foryoupage❤️❤️ #more

LIFE with TREASURE
LIFE with TREASURE
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 14 October 2026 19:30:42 GMT
24628
1474
98
47

Music

Download

Comments

kerryboy8
KERRY BOY :
Our government no care about us ooo
2026-10-14 23:53:00
26
lithium_interior_decor
lithium_interior_decor :
So the money Dey since to do this road 🤔
2026-10-15 09:05:03
0
finalhands.laundr2
finalhands laundry :
I hope after she go them go remove the road ?
2026-10-14 23:50:13
3
oghomwen806
presh luv🥰 :
If you want to make a video, please mind the kind of words you use. Not everything should be said just for content.
2026-10-14 23:26:47
7
joyous.645
joyous 645 :
Frist lady dey come😂😂😂😂
2026-10-15 00:55:21
0
erhengbolord
ERHENGBO ASE :
No be lie see he be like mske o cry apc must go
2026-10-15 05:53:19
1
offixial_joshua
JosHua :
Them still paint from airport road to Ringroad 😂😂😂
2026-10-15 05:56:40
1
shotsbyace1
♠️ :
Na still bad job them do e go spoil very soon
2026-10-14 23:15:34
6
isreal.edosomwan
Isreal Edosomwan :
See the substandard road wey dem even dey do self
2026-10-15 02:23:40
1
mummykkblifestyle
mummykkblifestyle :
Abeg who them dey do am for
2026-10-14 20:38:00
13
egogodglobaltowncrier
Egogothetowncrier :
Edo is really shining
2026-10-15 04:03:26
2
tale.era
Iam_Gift 🎀 :
Which person is that pls
2026-10-14 22:59:52
0
small_favour852
Small_favour852 :
And I hear say she Dey come benin no be small hold up oo
2026-10-14 23:33:31
0
tiktok.boss.natio
Boss Nation ❤️‍🔥 :
at least we all go enjoy am if the person don come go back na lol 🤣🤣
2026-10-14 22:46:24
0
ellashairandcollections
ellashairandcollections :
we are not human😂😂😂I wonder OOO
2026-10-15 09:54:28
0
jakoptp8
jakopTp :
If the first lady was not coming foreal this road would have remain in the same state . No 1 ring road make una dey call this people to other sometimes
2026-10-15 05:20:15
1
surebrandyoucantrust
RACHEAL. :
We be ghost 😂😂😂she wan tour round our country
2026-10-14 22:58:21
0
zeesfemininewellness
zeesfemininewellness :
Agbor road don Qwandem since them nor repair am. First Lady dey come them come fast dey do road. Sheybi them say dem nor dey do road for raining szn. But now them dey hurry. Corruption everywhere
2026-10-15 01:18:12
1
bmcbaba
Nosa :
l hear say Tinubu wife dey come Benin, nd that's why dem dey hurry do ringroad
2026-10-15 08:05:24
0
primepowersolutions
Team Solar ⚡💡 :
omor your phone get better mic oo well i like your face the way you talk 😂
2026-10-15 07:43:41
0
osazuwavictory1
Vickies_kitchen 👨‍🍳 :
Them leave where nor good,go dey do where good
2026-10-15 09:22:08
0
engr.liberty.ok
Aliwatt Electricals⚡️ :
My dear you’re right. Truth is always bitter.
2026-10-15 08:25:58
0
primepowersolutions
Team Solar ⚡💡 :
omor your phone get better mic oo well i like your face the way you talk 😂
2026-10-15 07:43:41
0
d_grandeur_nails
D' Grandeur Nails :
Just Imagine very anyhow doings chaiii God forbid
2026-10-15 08:08:52
0
godson.gifted1
Godson Gifted :
I disagree with u. 1st lady nor go reach ringroad. from Airport to Palace and from Palace to Garrick, through Plymouth road.
2026-10-15 08:57:38
0
To see more videos from user @life.with.treasur3, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About