last month nha 53millon .
This week nha 135million, Temmy abeg nha 😂😂😂
2026-10-15 04:29:48
12
Ada Nanka 🌴🌴🥥🌴 :
pizzle if u wan do bad u go dey adjust ur cap😂😂😂😂😂
2026-10-15 01:57:41
46
🤍 Opa stitches ✂️✂️✂️ :
I think I like smart because he no Dey lie I swear
2026-10-14 23:02:47
109
*꧁༆𝐎𝐋𝐀𝐍𝐑𝐄𝐖𝐀𝐉𝐔✌️😎꧁༆ :
dey wan use style begin another content lol😹😫
2026-10-15 00:04:04
66
oluwadamilola❤️❤️😍 :
I can’t believe this tho 😂😂I’m sorry , cos how will someone be buying car and he Dey sleep for hotel ? Person wey be say he will pay small if he wants to change he will sell that one and upgrade 😂😂he money never complete 😂why is he always saying my loan car ? 😂😂And if he buy new one you won’t see the old one anymore 😂let’s just follow the trend
2026-10-15 01:01:56
33
A D E Y E M I 🌴✨ :
The boy guide seh una no just belive……na cus this ade trending don Dey go so he’s trying to bring up something else…..😌
2026-10-15 04:17:23
6
BELIEVE 🚀🍁🚀 :
i Swear All this Social media lifestyle nah Content.
2026-10-15 00:53:39
49
realboy 🎤 :
Then wan scatter pizzle mind😂😂
2026-10-15 00:10:01
29
MOTUN$ :
No be lie 😂
2026-10-14 23:50:52
17
🌴🐍 A F O L A B I 🐍🌴 :
Pizzle we dey use Lexus
2026-10-15 05:39:59
1
FOOD VENDOR IN BARUWA IPAJA LA :
See as una Dey call money 🥺. Gid abeg ooo use this 100m test me nah
2026-10-15 00:34:14
14
❣️ Taaoma❣️ :
imagine..... make person just dey waste money about
2026-10-15 01:28:42
15
AKANJHI💛🩶✌️ :
Na lie
2026-10-14 22:21:33
33
ㄒ🥷 :
Smart Bm smart pass all of Una 😌, the guy they use sense run from efcc, make them no enter him matter , Abi Una no see say efcc never carry am since him Dey talk say nah loan car
2026-10-15 01:54:12
0
AYONITEMi👑❤️🫂 :
Content again
2026-10-15 05:44:17
0
stylewithbella234 :
I swear Oloun
2026-10-15 05:32:55
0
🥀〰️🐒🦅 :
One more 😂😂😂
2026-10-15 05:43:40
0
Lolly of TikTok 🦋🍭 :
Make he show evidence of payment before I believe
2026-10-14 23:48:27
20
Rudbou Nerrow :
Don't let social media pressure you oo🤣🤣🤣
2026-10-15 02:42:12
7
MOTUN$ :
Ade gbe 😂😂 mogbe o
2026-10-14 23:54:28
8
💕❣️ :
Na Önce i say na lie😂😂
2026-10-14 23:45:16
8
RICHIE 🖤🫥👽👻 :
Give am him money na
2026-10-14 23:30:24
15
Makeup artist in magboro :
I love dis Seun puzzle Walai
2026-10-15 01:30:23
5
everythingbyjummy22 :
Smart self guide oo
2026-10-15 05:13:20
2
To see more videos from user @iamrushyyyy, please go to the Tikwm
homepage.