OMO 💔🥺
If I saved money between 3 hours he go saved me back
2026-10-15 11:56:41
7259
FreeThug 🛍️ :
I do this for over 2 years na my brother carry am run 🥺
2026-10-15 13:51:43
342
olami_lekan811 :
Abeg how much is everything in total 🤯🫡
2026-10-15 10:43:21
3549
OLAITAN🧃 :
shey mori 3bay my brr
2026-10-15 11:09:59
838
—-ADE🥹🌺😻 :
This person don deh hide money 😹😭
2026-10-15 12:47:35
724
AYO~OLA ✍️🎤🎸🎶🎵🎵🎶 :
Joke apart..😂 This money go reach 1million ooo😂
2026-10-15 10:39:18
1328
TIFE❤️🏌🏽 :
Guy’s my girlfriend is pregnant for Us😪😪😪
2026-10-15 15:37:43
12
SON OF ZION✍️ :
How much you dey save everyday?😳
2026-10-15 11:15:13
185
Zhynnab🥀🫧 :
Tbn.. I envy una wey sabi save money 😩 Cos, if i save money inside kolo i go break am in the next 1hr 😭 my matter sef don taya Opay dem don even block me from savings box 😭😭😂
2026-10-15 16:12:58
0
DEBARE 🌎 :
Imagen government announce say Nigeria money should be change in next 2 hours 😳😂
2026-10-15 10:40:17
371
GODS GLORY :
make I paste aza asap
2026-10-15 08:58:01
194
LifeAsAjoke🫦 :
How una take dey get cash for hand?😭
2026-10-15 16:02:40
1
Hulifah💕🌸😩 :
Can you be my boyfriend 😂😭
2026-10-15 13:47:05
6
ADUNNI Backup 3🥹💓 :
Abeg wetin e mean 😭🥲
2026-10-15 13:23:47
12
Small :
location abeg 😁😁
2026-10-15 16:06:30
1
AYOMHIDE 😛💕 18 :
brother abeg ,ur location ,i need to start saving in ur hand 😂😂my own money no dey reach one week if i save 😂😂😂😂
2026-10-15 15:44:16
2
LINGERIE SUPPLER IN IBADAN :
Thank God I safe my life 🙏🙏
2026-10-15 16:06:24
2
온라인 💕 :
Mtn nd Airtel i hope u are happy now ?? 😒
2026-10-15 14:20:28
1
🇺🇸 :
Una get time , wetin do bitcoin
2026-10-15 11:50:07
84
Lamide💞💞💞 :
I wish to be like you
2026-10-15 12:49:23
6
A.I.B★🖤♻️ :
Ahh ahh,how is that possible,not even 1,625,700, 1.7 gerege biti bawo
2026-10-15 10:52:44
70
Lolo_Isagua 💫✨💍🦋 :
Abeg how Una Dey do am 😏 1 minute am saving next minute I don break am 😁😂
2026-10-15 13:19:39
21
༆꧂𝐷𝐴𝑁𝑁𝑌༆𝐷𝐶꧂ :
𝚑𝚎 𝚋𝚎 𝚕𝚒𝚔𝚎 𝚜𝚊𝚢 𝚝𝚑𝚒𝚜 𝚐𝚞𝚢 𝚗𝚘 𝚍𝚎𝚢 𝚍𝚘 𝚍𝚊𝚝𝚊😂🤣
2026-10-15 14:06:02
16
Account Not Found :
Me sef get pass that one for here
2026-10-15 12:34:07
61
Bread&beans🍞 :
Something wey u suppose do for ur room no let dem rob you ooh 😂😂😂🙏
2026-10-15 11:20:30
28
To see more videos from user @alado_banks, please go to the Tikwm
homepage.