Ahhh omo I pray we make it before it turn to shame for us
2026-10-15 16:31:53
7
sense💨mania :
Wife go collect am with just a smile omo another to remind u marriage is prison 🥺
2026-10-15 13:59:37
237
Oriade Dammyking :
Abeg which kind work be this,this work too go far ooo
2026-10-15 14:09:44
103
SIRJAY✅💯 :
Risk na 50/50 but dis one na 80/20
2026-10-15 17:25:07
46
Senior Star :
The funniest part is all this hard work no Dey pay or make you a billionaire…-God bless us all
2026-10-15 13:32:37
102
Arab001 :
Your phone is 64% right???
2026-10-15 18:56:35
6
ĆŁŁEFF🔐✅ :
abeg who can explain what is going on here 🧏♂️
2026-10-15 12:16:04
39
Mercy Akinola :
Haaaa, God please open door of mercy, opportunities and unlimited blessing for all the hard working men out there 🙏 this one go far ooo😞
2026-10-15 18:31:09
2
Muhammed :
Omo, to trust people wey dey hold the rope with him life no easy
2026-10-15 19:25:47
1
IFEDAPO💗💞🫂_643 :
pls can someone tell me the name of this kain Job
2026-10-15 16:39:45
5
Olushola :
omo man dey suffer oo to feed family is not easy
2026-10-15 18:51:49
1
Rvibez :
What of if he no come outside again😢 What’s really going on here please😱
2026-10-15 14:32:51
7
Rasheed sodiq :
Bro pls who sabi no this works
2026-10-15 13:19:19
0
THR TRUE SON OF AFRICA 🌍 💪 :
eledumare bless every hustle guy patapata, ASE 🙏
2026-10-15 14:37:43
5
olagold0111 :
Omo you dey try ooo I swear I can’t enter that water oo aside from dirty I can’t endure oo me wey no sabi hold my breath 🙈😥make God bless your work abundantly and answer you in time and me too 🙏🙏
2026-10-15 16:37:29
6
Peaky Mindset :
Omo life is not about hard working oo
2026-10-15 18:07:58
1
DE-MARJESTY :
You no dey have trust issue. no be me go this kind thing with anybody.
2026-10-15 10:31:52
9
Tumzy Apparel and Accessories :
Omo you dey try ooo I swear I can’t enter that water oo aside from dirty I can’t endure oo me wey no sabi hold my breath 🙈😥make God bless your work abundantly and answer you in time and me too 🙏🙏
2026-10-15 15:04:29
5
≈ :
How he go see where e Dey go
2026-10-15 14:01:39
6
Micheal @B.best :
Omo is better you look for another source of income this one too risky 🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺
2026-10-15 15:06:39
5
Pretty Danzy🌹🕊️ :
where did he go to
2026-10-15 18:04:25
1
ifeoluwa21343 :
Your phone is 64% right???
2026-10-15 19:28:05
1
iq photos gbagi :
Can someone explain, becox i don't understand.
2026-10-15 18:22:58
3
Don Dino :
olohun ooo
2026-10-15 12:28:42
2
To see more videos from user @favoriteboy0077, please go to the Tikwm
homepage.