@nosaluta_tech: A truck carrying Fuel fell at oluku opposite the buvel filling station while trying to turn at the bad spot. Edo is shining 🌟#government #edopeople
Even Una wey Dey pass Una life Dey at risk, what if the explosion start as Una Dey pass
2026-10-15 21:45:41
137
Just_callme_NitaBaby❤️ :
E later explode oooo😭😭😭
2026-10-15 13:47:22
65
JUST ME ALONE 😔😔😘💕 :
But how fire take come out
2026-10-15 20:22:16
25
𝐒 𝐀 𝐌 𝐔 𝐄 𝐋 📸 :
do road e say no na flyover be the problem tuehhhhh
2026-10-16 00:18:36
0
Oz :
you just video their last moments 💔 if them wan even know the face of people wey die** na through this your video
2026-10-15 23:28:04
42
favour :
it later explode now there blaming the government and the fire service for not coming on time
2026-10-15 23:07:19
3
FAITH'S PERFUMES 💫❤️ :
People no dey learn lesson as this one don happen this year like this God forbid o but if another one happen again people go still wan pack fuel, omo I tire for my country abeg
2026-10-16 01:19:14
0
Double p, :
it's explode, already more than 40 poeple ❤️🔥 burn down 💔🥹🥹
2026-10-15 19:11:28
12
Emerson mills 😊 :
Person still get mind de sell plantain 😂 Nigeria no serious
2026-10-15 22:27:40
4
BENARD MAKEUP SHOP 💄 :
and e leta happen 🥺
2026-10-15 23:12:24
1
🌸gurl lyk Nuella🥹🥀 :
How e con be now
2026-10-16 00:33:57
4
LOVER :
but why.. for 2026?? after several cases of explosion
2026-10-15 20:46:03
9
PRÊŚH--ŚTÖRÉ :
All of them there so don die oo 😭
2026-10-15 22:23:19
4
Helen Douglas :
this was the same thing that happened 2012 in Okogbe in Ahoada west 😳 😂 😭 Rivers State
2026-10-15 22:45:35
4
Nosaluta_tech limited 💫 :
people die oh
2026-10-15 13:49:29
5
EBERECHI LUXE APPAREL (UNISEX) :
God! All this people💔
2026-10-16 00:30:31
1
Monale🌹💍🌸🎉🦅 :
Even bike men still die oo😭😭😭😭 and no of them know say them go die so oo💔 so heartbroken 😭😔
2026-10-15 22:41:43
2
thê mêçhánîç böì :
this was earlier before the explosion
2026-10-16 00:38:42
1
𝓢𝔀𝓽–𝓒𝓱𝓸𝓲𝓬𝓮 🥹💋 :
And u talk ham oo e later sup 💔🤧
2026-10-15 23:40:35
1
Omma💘🌹My Love 💕🌹💋 :
They all died 😫
2026-10-15 23:24:02
0
Kathice Luxury :
Ah Omo no be small tears
2026-10-15 23:58:01
1
FRIYO GLOBAl :
APc go latter come Dey make noise for vote
2026-10-15 20:20:59
2
dhappys.apparel :
Even you way dy drive pass that road na the same as the people parking fuel,you no know say your own life dy at risk? Only as you drive pass that road alone can cause explosion because your engine hot?
2026-10-16 06:10:39
1
To see more videos from user @nosaluta_tech, please go to the Tikwm
homepage.