@r.a.k.i.s.s: Anticipate the beginning, the survival and the Story….’AWKA MADE’ by yours truly. Dropping in stores this October #fyp #awka #Vlog #insightcreatorsearch #trending
This sound go cause problem for this black app [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-18 16:58:37
5
Jjy :
Even person yee shoot the gun Dey at risk
2026-10-18 16:30:41
236
oluwakuti :
Oka wey fit echo if put am inside pocket
2026-10-18 19:21:02
31
Sf Solomon Chidera :
We Dey call am shoot and run 🏃 coz na just one one grandnut , before you go put another grandnut bro hand go don touch you 😂😂 Buh mehn Dey still use am Dey on guard based of affordability nah 😁
2026-10-18 18:10:06
54
ACHIKICHO OF EBONYI :
As you shoot one you go drop am make e cool first🤣🤣🤣
2026-10-18 19:58:27
18
Ab_ranking🇪🇸📿 :
Dem nor born u well make u nor use handkerchief hold am 😂
2026-10-18 18:10:14
23
BLACK CHIZO👹 :
if e no touch you e go rub you
base on experience 😂😂
2026-10-18 15:24:04
48
Mr Chinaza 🧑🏿🌾 :
I don miss my own for villa make I do go oil am 😂
2026-10-18 16:23:30
40
ijele ego daluuda :
no be the bullet dey kill ooo. na the tetanus
2026-10-17 20:32:13
92
🅴🅼🅼🅰🅽🆄🅴🅻💫🌟 :
normally if you no sabi, you go lose your fingers
2026-10-18 19:52:03
6
db :
N this one them day call Boris pin he go drop one then injure 8 people around the person way press am give. I get that year for school 😂😂😂😂😂
2026-10-18 16:40:43
10
NWA EZE 👑 :
Your hand no dey save at this point 😂😂😂😂
2026-10-18 17:09:28
8
Mama skul :
If the bullet touch person wey survive them go treat the person tatanus tired
2026-10-18 17:58:45
15
REAL ASSESS PROPERTIES NIG LMT :
This one enter I swear 😂😂😂
2026-10-18 20:12:03
2
ORACLE👹🔮 :
Omo na deadly gun I swear close range you gone for good bro😁
2026-10-18 16:20:47
28
Kin Teo Nation📿🇲🇾🇸🇬 :
isi nku
2026-10-18 14:56:42
10
Nana :
Hawk 🥲
2026-10-18 22:51:56
1
Zest :
Awkaaaa made😂😂😂😂🎶
2026-10-18 20:00:16
3
Igwe Chinoso :
Mad sound 🔥 belike u get Awka made
2026-10-18 15:36:05
8
TALL-BLACK-GUY :
Nothing like awka made 😁 ( local made) while the main gun is ( English)
2026-10-18 18:58:35
2
At the Top 💸🥷🔌 :
1 kpa 💥
2026-10-18 18:39:06
2
$H1NO🐺 :
2026-10-18 21:50:35
1
Uzoma🥷🏾 :
Nice song 😂
2026-10-18 20:10:06
3
민윤기 suga BTS :
if Awka made never come your matter before for Awka you no dey street be that 🥀🥀
2026-10-18 22:06:51
1
Authority21 :
When I was small we went hunting and we found an awka made gun hidden inside a rabbit hole, and it has one round inside. My guy light am ooh and the thing catch fire, it was so hot that you can’t hold it and I wonder how the owner uses it. My friend wanted to keep it but we later gave it to the neighborhood watch chairman as of that time.
2026-10-18 21:27:45
3
To see more videos from user @r.a.k.i.s.s, please go to the Tikwm
homepage.