But wait oh why I go logging my account for man phone because we Dey date😏😏😏if you get trust issues you for nor date me because I nor even understand all this kind settings oh
2026-10-15 11:59:14
865
Demi💕 :
I never see wetin go make me give man my social media logins 😭😹
2026-10-15 13:24:09
95
𝓜𝓼. 𝑻 ౨ৎ🎀✨ :
He get all him friends log in 😒😂 burst my brain 😂😂😒
2026-10-15 14:48:39
10
badboybella🔫 :
So he get Ab blaq account and also youngin account lol them be smart security true true
2026-10-15 13:00:05
70
promise jewellery :
make she change password
Cox he fit don write out everything down, come delete ni
2026-10-15 12:04:32
190
Dfw.preshy💥⁷ :
he even get all his friends login
2026-10-15 12:57:22
19
B❤️U💞K😈K🥹Y💖 :
Hmmm believe Una dey believe smart
Mah hear say e no go log in am again make she just change password
2026-10-15 12:34:53
10
Abike :
Even ewa account too😂
2026-10-15 15:26:22
0
Mummy of benin wigs :
Obsession
2026-10-15 13:56:03
0
Blessing🐆 :
Na him sabi
2026-10-15 11:58:55
44
🏅Amy baby 💕 :
better
2026-10-15 12:05:21
10
Egh_osa♓️ 💜 :
Una dy do things for love o😂😂😂
2026-10-15 12:38:44
0
foyin065 :
Thank you
2026-10-15 12:23:40
1
JØẞĦŮĀ 🐐📊 :
This information is for what tho?
2026-10-15 15:03:08
0
Pretty baddie :
Better
2026-10-15 12:10:18
5
Blessing :
Better
2026-10-15 12:00:25
0
.tj925 :
No b ab black account b that 😹😹
2026-10-15 12:18:09
9
𝐎𝐋𝐀𝐘𝐈𝐍𝐊𝐀💸🤍 :
Them still Dey knack each other offline 😹😹😹
2026-10-15 12:15:03
5
ifetola_ :
Problem yin niyen
2026-10-15 12:07:26
7
ayooo :
Even 48 hours babe sef account dey there,chai 😂😂
2026-10-15 13:03:44
6
Angel🤓💕 :
Shey ewa say na content wetin her acc dey do for there 😂
2026-10-15 12:49:45
3
Ola 😇🫳⚠️ :
E just start ni oo, no be girls again brutal setting nah them go put you there no just offend them especially when they love you, you are in big mess
2026-10-15 12:21:52
1
Somma Baby 🫶💜 :
He still carry Ewa own😂😂
2026-10-15 12:43:36
2
5k LOGS :
Facebook PAGES biaaaaaa...........
2026-10-15 12:29:52
1
To see more videos from user @oneofakind314, please go to the Tikwm
homepage.