I de post as e de hot, if I go home I no go post again
2026-10-15 12:15:31
1189
Queen👑💦 :
Me I Dey post immediately I do the video if not I go hate the video later 😅
2026-10-15 14:59:32
175
slim diva :
Na the next day I Dey post sef 😂😂
2026-10-15 15:32:03
437
sparkgizzy :
Na 4 days later I Dey post
2026-10-15 15:47:50
151
Gracey💖 :
Me wey lazy to post my birthday on the same day😂
2026-10-16 01:01:52
1
M🥹💕ᥫ᭡ :
Immediately I reach there I dey post o😂
2026-10-15 20:31:35
17
Si Si🦋ᥫ᭡ :
Mami watin you dey find😂😂
2026-10-15 13:19:29
86
Mirable :
I don’t post my location in real time. If I post a video, just know I’m either gone or no longer there. 😂❤️
2026-10-15 12:16:02
65
Sooh_feeya🌸🦋 :
it's been daysss or weeks😂😭
2026-10-15 12:41:48
48
Chinechelum✨💎 :
I post 2weeks after leaving 😩😭😭😭 sometimes some months later🥲
2026-10-15 14:41:30
3
M.J🦋 :
Real I don’t like to post in real time except people I’m keeping streaks with
2026-10-15 16:38:05
0
zaiixx :
Before I reach the location I don Dey post
2026-10-15 16:17:14
10
𝓐𝓴𝓾𝓭𝓸🍒✂️🌸 :
I go wait till a week or months before I post😹
2026-10-15 16:03:45
2
Chidinma 🦋🌹 :
And I go don even sleep wake up before I post am
2026-10-15 12:13:07
49
Say hey to Oma 🦋😝 :
I go post my wedding pics/vids after 1 month
2026-10-15 16:04:00
11
zinnycreative :
2weeks after na when I dy post
2026-10-15 16:23:55
1
✨𝐒𝐡𝐢ñ𝐢ñ𝐠 𝐆𝐥õ𝐫𝐲✨ :
For my safety ooo
2026-10-15 15:23:55
13
♡𝒞ℋℐ𝒩𝒜𝒵𝒜ℰ𝒫ℰℛℰ✯🎀💐 :
And my friend go rush call me video call only for her to see me lying down in my house 😂😂😂
2026-10-15 14:37:37
7
mimifworld :
I taught I was the only one chai see my twin lol
2026-10-15 12:32:14
5
Ife🤎 :
Real asf 😁
2026-10-15 19:09:41
1
Black Queen 🖤 :
I swear
2026-10-15 13:19:36
1
prettygurl :
I fit post 2months later sef😅
2026-10-15 20:34:49
0
Queen Ria🌸 :
Omo I can’t relate ooo😪I Dey post am as e Dey hot and no I’m not blocking anyone from seeing my updates, if you bill me based on my location just know say u don chop blocking be that
2026-10-15 12:08:43
3
Adedolapomi❤️ :
First comment
i love you girl ❤️
2026-10-15 12:06:56
1
ꨄ Ricky Imperial🌝 :
I posted a video of me in the Club, My Friend was angry I didn’t call her to come with me. I told her that video was 2 weeks ago😹😹. I go make video kon Tire to post😹
2026-10-15 21:55:42
1
To see more videos from user @eastside.goddess, please go to the Tikwm
homepage.