Person wey Dey tell seun pizzle for live this afternoon say ade mom no blind nah say she Dey see wetin Dey go on for social media hmmm God go help ade oooo because that guy can never change
2026-10-15 15:37:07
13
Lumi•D•Lifestyle Explorer💫 :
Ade you’re so lucky to have cdt and dimma in your life… them be real friend 💯
2026-10-15 16:15:50
10
Ms Vera ᥫ᭡🍒 :
Madam just move on jare
2026-10-15 15:27:46
26
christy bae :
make ade go na, come back to do storytime, because she nor dey hear word.
2026-10-15 15:17:46
14
@Big_.T🫦♎️ :
He is a narcissist
2026-10-15 16:16:24
1
prettymarigold2 :
🙏🙏🙏
2026-10-15 15:46:28
1
imara426 :
😂😂😂
2026-10-15 15:06:13
2
❤️ Mataan Baafira ❤️ :
😂😂😂😂😂
2026-10-15 15:39:59
0
To see more videos from user @clipsbyemma_backup, please go to the Tikwm
homepage.