person when nor want make I get another girl na she go con collect number for me
dey play
2026-10-18 14:45:21
52
ØLA💸Scot - BaCk Up 🇺🇸🚶 :
Hg needed
2026-10-21 17:08:15
0
THE_MAN_OBF ✅💫 :
na unizik be this bash
2026-10-21 12:07:57
1
kay Cee :
naah why I like my home girl
2026-10-18 05:47:59
7
🥹F.E.J.!☠️✨ :
my hb send this to me
2026-10-19 13:51:28
3
Emperorkstar :
Nah only me Abi ee plenty wey no sabi chat girl 🤦♂️🙄
2026-10-20 09:50:50
1
KYNG❤️🩹_DIVINE :
my homegirl I hope say U dey learn ahbi 😏
2026-10-20 22:09:07
1
Your Lazy plug :
homegirl for this unizik?
2026-10-15 17:06:33
5
P-sky :
my own no want make I dey with another girl
when I finally tell her say I don get person we fight oo
and if we dey walk together she go dey tell me say shey I like that girl wey pass
2026-10-18 14:48:31
3
sultanlowkey :
No be so for real life ooo🥺. No let this guy whine you
2026-10-20 05:19:36
3
Harbiekey💗💗💗 :
my homeboy know me ooo
we no fit ever spend my money 😹
2026-10-15 16:26:40
3
꧁༒SPLX༒꧂ Back up :
home girl needed 🥺
2026-10-19 15:56:09
2
FARUQ⭐️ :
I create group for rich people dem remove me [Innocent][Innocent]
2026-10-20 23:19:10
0
🫥 Késséî-Ñárśhę 💜🥶 :
but my hg tho @Exclusive Noe
2026-10-21 10:21:41
0
Räymøñd⚓ :
That one na rich ones oh 😂🥲
2026-10-21 10:17:18
0
🌸𝓶𝓸𝓵𝓵𝔂🌸 :
Na lie she Dey fake ham nhi or she Dey inlove with the guy
2026-10-21 13:25:51
0
def_not Ella😜😘 :
ddeeeeeyyy playyyyyy
2026-10-21 12:08:31
0
To see more videos from user @legal_celeb, please go to the Tikwm
homepage.