who told you that the Christian God forgives if he truly forgives why then is there hellfire
2026-10-16 18:09:59
0
Queen Ashley :
gods wey na me go dey feed...
gods wey na me go accomodate
gods wey no get mercy
gods wey na me go dey look after
abeg make una leave me for jesus wey dey do everything oo
2026-10-16 12:11:06
312
OLD SOLDIER :
Christ is king,his love for us is unfailing
2026-10-15 22:16:28
724
𝗠𝗮𝗻𝗹𝗶𝗸𝗲𝗥𝘂𝗯𝘆 🦇 :
repercussions go whine you ehh 😂
2026-10-15 17:29:41
1415
Crysta :
😭u go first collect curse if u nor bring goat
2026-10-15 22:36:57
329
Lost😞Soul 💔🥀 :
E dey forgive but you go learn lesson
2026-10-16 13:31:51
3
sarurn03 :
U go just loose guard dem go first smithe you 😭😭
2026-10-15 18:45:47
669
Big Ritty 💎✨🥹 :
JESUS IS LORD FOREVER
2026-10-15 21:18:14
185
Sweeiit Asokam :
Both ogun and god nah story when them tell us none of us witnessed it. I still don’t know which to believe
2026-10-16 11:22:39
2
THE KA$H🩸🌏 :
So how do you know the Christian god has forgiven you? Him tell you?
2026-10-16 13:23:43
7
💫ETIM🤍 :
na that forgiveness naim be the main scam, na wetin make everywhere don spoil
2026-10-16 08:15:15
0
HerReina 👑✨ :
I no follow them ooo
2026-10-16 23:56:33
3
oluwadamilola :
So why bible God never forgive Satan... Why he no forgive Adam and Eve.
He wiped out all the first born in Egypt because of the stubbornness of faraho, he made bears to eat 42 innocent children because they were making fun or a prophet bald head. U want more?
2026-10-16 06:51:03
7
SENPAI ✝️🥷 :
God literally means the creator and other religion also worship him with their own beliefs
2026-10-16 15:13:45
0
Oghenekaro❤️ :
All of them na scam 😒
2026-10-16 05:09:45
8
Ms.Joyous🎀❤️💖 :
the way some people dey reason dey very funny
so na GOD wey Dem dey use follow human blood please
na I wan go serve....so make I kill my fellow human being take please juju....
we no dey use humans blood please my GOD....
2026-10-16 07:06:41
7
𓆩🌹✞︎ 𝕴𝖗𝖊𝖒𝖎𝖉𝖊 ✞︎🌹𓆪 :
Jesus never said you should worship him… He said the kingdom is in you and yall should live like him. There’s no God in the sky watching you. God lives in you all
2026-10-15 20:25:17
7
Ebustars :
One lose guard fit wipe out a whole generation 😂😂
2026-10-16 07:33:56
83
WEIRDO😜 :
as far as I don’t even believe in that Christian god …but even if he shows himself to be true ..I won’t still serve him cuss my morals is far better than his …cuss I won’t need my children to ask me for anything before I give them and I won’t allow my children to die just because they didn’t ask me for help …
2026-10-15 19:36:34
20
carley244 :
And you fit do them good them decide do you evil😂😂😂
2026-10-16 03:04:10
191
DFW_BDD🪖 :
Forgiveness keh 😂
2026-10-15 16:23:44
106
P-A-P-A K 💗 :
I was here when you had nothing😂
2026-10-15 16:20:07
258
JK🧘AI💰 :
believe me or not, bible God na just story to keep us away from our real God's
2026-10-15 21:12:07
71
To see more videos from user @bigshank_0, please go to the Tikwm
homepage.