Abeg apart from boy and girl wetin person fit born?
2026-10-15 18:03:58
2187
DIKACHI🦅💜 :
I no just like dimma again but no p
2026-10-15 17:09:12
2061
Olamide. :
Make Una tell me Wetin she do na, me and 99 others dey confused
2026-10-15 17:31:17
1386
ᥫ᭡𝓃𝓃𝒶𝒷ℯ𝓁🧸 :
I don follow you😌 one man down, another one arise❤️
2026-10-15 18:05:28
4252
D🌸🫧 :
Abeg Wetin happen i just Dey come online
2026-10-15 17:18:41
2926
𝓔𝓻𝓲𝓴𝓪🦋ᥫ᭡🫧 :
Woo e sweet me die
2026-10-15 17:06:42
14416
Royalty 👸 :
my visa has been approved
2026-10-15 17:48:29
435
BisCuit💕 :
Two bad friends that we like😂😭❤️
2026-10-15 17:29:22
857
AYOMIDE🖤 :
We’re so proud of you Ademi 🤭❤️
2026-10-15 17:47:36
150
💗M💞m💞e💞s💞o💗 :
we all love Ade right?
2026-10-15 17:08:41
826
chidinmaramide :
Make ade no kpia for love oooo
2026-10-15 17:07:43
131
꧁༆my fav😌❤️💦💙༆꧂ :
We all love dem right 🥹❤️🙏
2026-10-15 17:50:20
4
Girllikecardi 🥀 :
Your phone is 77%right😹
2026-10-15 20:16:51
35
Jojo 🥺❤️🦋 :
TikTok please 😭
2026-10-16 10:39:43
0
girl.lykbecky :
Tigress no Dey carry last NBL😂❤️
2026-10-15 18:00:58
50
Oyin….💕 :
I just come back from my village what did I miss
2026-10-16 07:46:43
3
mide btc :
Good friend indeed
2026-10-15 21:07:50
2
Boi Chizzy 🏆 :
I no fit ever follow both of you
2026-10-15 19:44:23
19
BIG ROSE 📚🌺🎀 :
We all love them right?💝💕🥰
2026-10-15 17:07:28
41
ellaarchives :
So smart go buy gift say he wan go beg ade
ade no allow him he never enter wey she don dey para 😫😫woo u don miss he sweet die 😫😂he later give security the gift and flowers. You are welcomeee
2026-10-15 20:02:44
44
CHIDIMMA 🧚🏽♀️🎀 :
Dinma I swr she just dey para for her channel😂😂😂 I love ths energy am seeing now 😂😂😂
2026-10-15 17:33:56
13
diamondviolet🌬️💨 :
make una rest eee
e never do 😭
2026-10-15 17:13:23
115
pretty loner 💔 🥹🥺 :
Best friend needed 🥺🥺
2026-10-15 17:38:54
17
Røsê _🌹 :
make I join
2026-10-15 22:18:48
6
To see more videos from user @dinmaharrison, please go to the Tikwm
homepage.