Did she delete the message I can’t find it on the channel
2026-10-15 18:30:53
2
LoLa 😊🫦 :
Pls who have the link
2026-10-15 18:16:48
0
🥹❤️ :
Abeg Wetin be the name of her channel
2026-10-15 17:46:03
7
supplement vendor in warri :
Make ona live my fyp abeg [Tears of joy][Tears of joy]I don tire for ona matter
2026-10-15 18:09:51
1
🌸sunshine 🌸🌷 :
na so u dey talk but u go still go back
2026-10-15 17:51:51
5
THE COCKTAIL🍸CARTEL 🍹 :
Code 101 never pity a guy 😂😂
2026-10-15 20:13:52
0
👑Chan Chan 💕❤️ :
She wan go back am back. This my ade eeh🤣🤣
2026-10-15 17:58:29
1
NIFEMI🪖💚 :
Baba, rest jur 😂 He don try reconcile with you, but una still dey push her. Something wey una suppose just calm down settle between una, una dey allow outsiders turn am to another thing. Even CDT wey no dey relationship dey tell you wetin to do? 🤦♀️…
Later una go come talk self-respect bla bla bla, like say the guy no get respect for her. When people come for her that period, she dey speak bluntly in English, he no support her? He no correct her? Abi na only the bad side una wan see? Una no dey look at both sides of the matter at all.
Foolish set of people for this black app 😭😂 ….
I no dey support am blindly o 😂 Him sef get wetin him do, and Ade, you sef know say e no be so. But this Ibrahim wey you dey follow, when that Princess nude matter cast that time, baba rush leave am. You don forget? 😂 Street no get memory abeg! Na only the good side of the story dem don make you know, na why you dey see am like say him no fit do wrong. 🙂↔️
2026-10-15 19:31:30
0
To see more videos from user @chinemeogoobayi, please go to the Tikwm
homepage.