Pikin Dey speak yoruba una say him Dey call mummy,he said “ma mu omi” ma mu,ma mu bobo it the he was pronouncing it
2026-10-15 22:07:17
148
Emenike Peace (Peacefulpeace) :
This content is no longer funny. Why wickeding this boy
2026-10-16 06:24:02
49
Nancy 🌹 :
Why is him calling u mummy
2026-10-15 23:55:49
10
prudent :
His eyes first blur😂
But you dey wicked this boy oo
2026-10-15 20:34:55
871
Johnson :
But calling her mummy no be thing na. they're just too close and bond together. what about me that my neighbor daughter do call me daddy, but sha sometimes fear the catch me o 😂
2026-10-16 07:49:19
1
Tom 🌟 :
I don't understand you Mariam.
Even if they are calling him your son. Why being worried? let people think whatever they want na.
Is your little brother not your son too?
2026-10-16 06:42:37
46
Nrs ugomma :
E be like the boy nah from Ebonyi cos from my side mamu mean my mummy
2026-10-16 04:16:55
12
15 October :
are you Muslim
2026-10-16 07:27:05
0
I F E 😘 :
ma mumu bobo mi oo 🧏😹😹
2026-10-15 20:39:10
297
RICHWAY🤍 :
Omo this girl too like food 😂
2026-10-16 07:39:56
2
༆ Iyawo 🦋✨Dayo ༆꧂ 🥹🫶❤️🔥 :
Ma mu bobo 😩😂💙
2026-10-16 06:59:18
16
KANDY :
Nothing way you wan tell me na ai be this
2026-10-15 21:16:29
142
Matthew30BG :
u go explain tire
2026-10-16 09:55:54
3
AYANFE🫧🧸 :
Even if na mommy … Wetin concern Una ?
2026-10-16 06:03:44
0
Jacy_essential & aesthetic 🥰 :
Omo, Una Sabi explain to fra people for this app o
2026-10-16 03:44:42
9
Eniobanke🥹💕 :
Ma mu bobo 🥹😹
2026-10-15 20:34:28
59
ỌLÁ❤️🦅 :
I go tell him papa 😁😂😂
2026-10-15 20:41:06
50
Darkjerró :
this ur pikin ehh
2026-10-15 21:07:09
23
Vic Prym :
no be u go tell us wetin we hear
2026-10-15 22:41:10
29
🦋Divine Treasure🌹🍭 :
He said ma mu,that’s don’t drink
2026-10-15 22:44:35
7
KANDY :
Na lie na ai
2026-10-15 21:16:08
6
A Shi WA JU :
That bobo was actually for that boy. You are a tiff 😂
2026-10-15 21:53:04
5
To see more videos from user @mariam_moots0016, please go to the Tikwm
homepage.