@_unverifiedsolo007: 🤣the only skin care I get na face wash🤣 #celeb #sister #skincare #relatable

_unverifiedsolo007
_unverifiedsolo007
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 15 October 2026 21:17:53 GMT
247149
50728
371
2922

Music

Download

Comments

iam_cocolette
iam_cocolette :
Na me Dey buy skincare, na my brother Dey glow 😭😭
2026-10-16 09:21:30
5553
freshella01
MOMMY🧎‍♀️ :
Oh- I thought about something else for a sec
2026-10-16 10:51:39
1595
keturah999
𝐃𝐚𝐫𝐤 𝐊𝐞𝐫𝐫𝐲!♡︎❥🌚💕 :
Na so my brother go dey use my skincare and na him fresh pass even tho him no sabi use am
2026-10-16 14:20:58
715
monisavage5
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
I just dey apply anything wey dém dey use
2026-10-16 07:36:18
8439
emmanuella0041
E🍒 :
My brother use my roll on finish pure water inside😭
2026-10-16 11:47:03
950
lonleyculprit
MATRIX👻😈 :
I dey pity my babe😂😂
2026-10-16 08:28:30
140
ancestorjago1
Baba Alakara 👾🤍 :
Bruh I don use feminine wash for Face before thinking it was skin care 🤦‍♂️😹
2026-10-16 13:29:49
114
just__a10
Gracie 🌸 :
My brother use my body wash as body cream & has the audacity to ask why is it foaming [Tears of joy]
2026-10-16 12:15:22
805
ydk_dml
Ydk_dml :
She go say don’t use my toner 😂 Me weh don paste everything for face I no know which one be toner
2026-10-16 19:52:31
1
bendy763
BENDY🫶🏽💕 :
Make nobody try this one with me o😭😂
2026-10-16 08:10:11
320
miriananyanwu23
Nenny 💙 :
And the skincare somehow manage to look good on my brother than me 😹🤣😂😭
2026-10-16 15:18:13
7
m.e_a04
Special 🧧👑 :
them de hide their soap from me now
2026-10-16 07:50:01
1536
iamsammi3e
Sammie🧛🏾 :
My own oh my sisters own na all i dey use
2026-10-16 13:53:19
8
prince44754
P👑 :
i just dey rub everything wey dey make my sister shine , I must shine before I go back school
2026-10-16 13:35:20
28
pretty__peggy
Peggy Toby :
My brother sent this to me 😂 no wonder he has been glowing
2026-10-16 05:57:58
568
xoxo_afolabi
A…>>😚💕 :
I don even steal her body scrub,I must glow.😭
2026-10-16 10:52:49
51
teebagg001
MICHAEL🦅 :
Omo na only water we dey use for here😭
2026-10-16 15:20:20
2
herself01
سعدية🤭💕(SADIA) :
Na like this my kid bro dey use my chilly gel(feminine wash) bath oo😭😒😒
2026-10-16 15:03:46
1
jjcodm4
ØŁ₳ ₵ØĐ₥ :
When you be only man among 3 girls 😂
2026-10-16 15:08:39
35
king..shally
👨🏽‍🦱 :
I thought,nvm
2026-10-16 10:39:55
12
donpaddy52
don paddy :
Lol we must glow together oooo 😂😂😂 naso I go rub one of my sis Veet naso all my hairs fall asap 😂
2026-10-16 15:25:03
110
jaypaul526
JayPaul🥷🏻👾 :
I miss when my sisters were around everything they put on their skin they put it on mine too😂😭
2026-10-16 14:06:56
36
heisxxanda
MrTakeyab!tch :
My wife’s skin care routine
2026-10-16 00:53:41
82
xfootballmemes
Xfootballmemes :
nothing dey sweet pass when u get ur own perfume but na their own u dey use
2026-10-16 11:43:09
73
samad9_
BIG SAM 🫩 :
Na my mama own i they use
2026-10-16 09:03:03
18
To see more videos from user @_unverifiedsolo007, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About