Dem give my 2 younger sisters to share 2k and dem de laugh the man😭
2026-10-16 10:49:36
47
Emmanuel Akharayi :
E say brother I get OPay 🥹😂
2026-10-16 03:35:27
33
chokoofph :
My cousin were Dey primary one reject my 1000 say she need 10k Omo 😂
2026-10-16 14:06:37
0
Moyinoluwa🧃❤️ :
As I say I no get cash dem say dem gwt OPay 😂
2026-10-16 14:44:06
2
vεε❤乂 :
The pikin dy ask me if nah money be that 😭😭
2026-10-16 03:24:58
5
Itsyargirlshikemi🌷🌷🌷 :
My cousin Dey use 2k chop for morning food oo 😂
2026-10-16 08:19:55
3
𝙳 𝙴 𝚂 𝚃 𝙸 𝙽 𝚈 👑💚 :
I go send pikin if I say hold the remaining 500 come see bad eyes wey E go look me 😂💔
2026-10-16 09:55:08
2
Bㄩ丂ㄚ Mㄖ几Ĩ乇 :
omoh
2026-10-15 22:09:06
5
h💖e💗l💝e💞n :
No be small thing 😂
2026-10-15 22:12:43
1
Big bash :
2026-10-16 12:45:59
0
*Account not found* :
broo 💔😹
2026-10-15 22:29:20
0
Honseyi2 :
I send one small boy airtime 1,500 yesterday cos he say he wan download game for him tab he say I sent 1,500 I con de look say e small to download games ?! 😂😂😂
2026-10-15 22:26:11
6
Jerry🕷️🧃 :
these days if u dash beggeeer 100 naira them go course you join 😂
2026-10-16 14:01:55
0
PELUMI 🏈🎱 :
pikin go be like Oga do am for my Opay put charge
2026-10-16 09:30:31
0
Mr Bobby ✝️♋️ :
Muzz me
2026-10-15 22:23:00
0
Nova🧃 :
Them say e no reach lunch money for school
2026-10-16 06:54:54
0
Prõm pröm💡🦅 :
😂
2026-10-15 23:09:19
0
Gift 💝🌸 :
😂😂😂
2026-10-16 09:01:28
0
𝐒𝐓𝐀𝐘 𝐑𝐀𝐑𝐄🪖 :
Let's brag about God small, me he is my protector😭❤️
2026-10-15 22:08:32
5
To see more videos from user @lucky_treak, please go to the Tikwm
homepage.