@oviefxo2:

oviefx02
oviefx02
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 16 October 2026 00:01:27 GMT
56746
2191
170
205

Music

Download

Comments

thatgirlamazinggrace10
Amazing grace 805 :
Even the boy self still relate to ijaw not only Itsekiri abeg make una rest 😏😳
2026-10-16 11:09:21
2
p4p3312
p4p :
make una free dis guy ...make una give am transport....hunger is real
2026-10-16 14:05:17
5
da.queency
Da Queency🥰 :
A thief is a thief let's leave tribalism 😏
2026-10-16 07:10:51
90
sunny.mowarin
sunny mowarin :
my brother don't treat people that way, remind him what he did was wrong and tell him not to repeat such a thing again leave the rest for God.
2026-10-16 11:43:56
1
biggest_teddy
Big teddy🎀 :
Wetin una want make we do as na itsekiri na
2026-10-16 05:34:26
55
ejoh.misan.001
ejoh misan 001 :
why asking about his tribe is there any tribe that is free of stealing
2026-10-16 08:19:33
12
mavyjojo22
Jojo Empire 💫⭐️ :
So na cos of gas cooker na make una wan beat am die ?
2026-10-16 05:38:08
31
bigelumelu3
Elumelu🇳🇬 :
ok make una nor vex we go help am na our brother. where we fit find am now. Iteskiri nor dey push e pikin away.
2026-10-16 09:19:29
29
papilu64
DADA LU :
Tribalism And Religion No go fit make this country better
2026-10-16 07:50:51
17
k_p_blog01
Kappea01 :
Make we no dey turn everything to tribalism ❤️
2026-10-16 05:30:05
15
mofe.dollars
Mofe Dollars :
Make nothing do that itsekiri boy oooo
2026-10-16 15:09:22
6
akpojene_91
Karnivorous :
criminality has no tribe, neither people nor religion
2026-10-16 09:18:56
3
royejaife
Royejaife :
You have been crown as a kid of gas👑
2026-10-16 10:02:35
2
neresplace
EVENTS BY NERE 🙌 :
He his my tribal brother 🤣 abeg make Ona forgive am 🙏
2026-10-16 04:46:10
13
emmy.don183
Pretti 🌸 peace :
Abeg Mke una leave am joor
2026-10-16 11:24:53
2
gift_benjamin1
Meyi 🫧🖤 :
What’s the point of asking him his tribe 😒
2026-10-16 07:46:02
3
segunedemi
Merchant mariner :
Yes the guy thief, but you people should see how hatred wan finish una. make una continue.
2026-10-16 09:20:47
2
solomon1.7
Solomon OZ :
Make una leave this inocent man abeg. Na Government make am dey thief gas cylinder.
2026-10-16 07:35:26
1
sisan132
OKOTIE-EBOH :
this boy matter don taya me. I don save this boy two time . make dem for nor kill am
2026-10-16 05:28:45
0
ceo.bentleyhotel
BENTLEY :
Na so this guy carry my generator 2024 for abeke road for sapele here, shuu e don reach warri
2026-10-16 10:23:39
2
desmondniceman
ODP Blue 💙 :
na wa for this boy o from sapele to warri
2026-10-16 10:27:00
2
mercycoal
mercycoal :
na once ona crown 👑 am o
2026-10-16 01:56:56
4
realawareness999
realawareness999 :
MAY GOD FREE YOU FROM THAT SPIRIT❤️💯 LOVE U
2026-10-16 08:50:10
1
precious.matthew19
Lion :
oh area this one pain me o I be urhobo I dey the village normally before but this one too go far abeg I no happy for this thing abeg make will love ourselves forget about tribe
2026-10-16 14:25:57
1
mori.rich
mori rich :
We don first hold am oo Ovie Waythin he do
2026-10-16 06:02:45
1
To see more videos from user @oviefxo2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About