Na so one dey request for pics every time as if na him buy me phone
2026-10-17 21:14:45
0
That๐ฆgurl๐นchizzyโจ :
Even if you buy me phone you no fit control me ๐
2026-10-16 13:51:40
279
๐๐ช๐ฟ๐ธ๐พ๐ป ๐๐ซฃ๐ :
Finally caught her pretty face ๐ฅฐ๐
2026-10-17 11:14:07
90
beauty viginia :
omo boy way no buy phone for me wan check who i dey chat and wan seize am oo
2026-10-17 09:45:46
28
Som special โบ๏ธโฅ๏ธ๐ซ :
๐๐Na exactly wetin happen today oo and I disagree I tell am say I can post anything I want๐๐
2026-10-16 15:20:41
50
Cluster by CHIDERA ๐ ๐ซงโค๏ธ :
lol , this girl no want make this my apology work Abi
2026-10-17 09:32:06
6
big presh ๐๐๐ :
is sex before marriage a sim
2026-10-17 06:31:33
21
First Daughter ๐๐โญ๏ธ๐ฆ :
My back hurts if anyone cares
2026-10-17 16:02:03
9
Adenike๐ :
Come to Jesus,No matter your past, His grace is available to you.
2026-10-16 20:58:23
7
SSSโค๏ธ๐ฆ :
Who born this boy ๐ฉ๐
2026-10-16 20:01:48
8
Gloria Wuasi :
Can u imagine this boy want to check my phone Ahhh phone that my Ex buy for me ๐๐๐ see am ๐
2026-10-16 22:11:29
17
MS Nelly ๐๐ธ๐ฅฐ :
Eeeii my God boys nowadays are brave Oo hm ๐
2026-10-17 09:29:31
1
4ever.sophia :
one end talk say him go break phone wey my papa buy, omo I just dey laugh in Spanish
2026-10-16 20:08:19
10
Chidex๐ค๐ค :
Omo he go first show me receipt of the phone wey he papa buy for me be like say he dey craze
2026-10-16 13:59:19
15
Emilia 31/7 :
too risky sis cause I actually deleted it ๐ญ[Laugh approved][Laugh approved]
2026-10-16 18:56:12
3
Treasure ๐๐๐ฅ๐น :
I go first burst laugh [Tears of joy]
2026-10-16 18:07:44
5
YAA๐ :
As how naw
2026-10-16 00:45:37
11
blร รงk rieรงรงร h ๐๐ฅ๐บ :
Nah the kain nonsense wey i dey see o all in the name of relationship [Snicker]...i go visit my friend and made a video in his hux and posted it, omo e no even reach 10 minutes guy called me say where did i make the video that i should quickly go and delete it omo I first laugh so hard then I was like howwwwwwwwwwww๐คท.!? like it so funny and annoying we don dey quarrel im no wan follow me talk again unto say i laff and no be im buy me phone oo[Snicker]๐๐
2026-10-17 08:28:24
5
Itzprincess blessing :
Jesus come ooo
Boy whey nor buy me phone say make i delete status๐๐
2026-10-17 09:25:36
4
๐๐ซ๐ฎ๐ท๐ช_๐ซ๐ซ๐๐ฅท :
Oh girl just be obedient to your guy
2026-10-17 13:37:50
4
udutrinitymary :
for phone wey my papa buy for me ๐๐๐
2026-10-17 10:41:18
3
Don bella๐โฃ๏ธ๐๐๐ :
Jesus come oh boy wey no buy me phone say make I unlock my phone for him to check my chat with other on Whatsapp
2026-10-17 09:56:18
4
jessy :
na so.one d ask me why i d post rubbish
2026-10-17 09:41:31
4
~A๐K๐O๐S๐ฆU๐A BeโจLiEveR~ :
Me? ๐๐๐, omo boy way no buy phone for me want to check who i dey chat and wan seize am oo
2026-10-17 18:35:17
1
mimi :
Ogun dey kill babe๐
2026-10-16 19:21:20
1
To see more videos from user @_shes_lambo, please go to the Tikwm
homepage.