@thonheey: Crazy innit……

Thoneey
Thoneey
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 16 October 2026 03:37:26 GMT
84600
14617
63
774

Music

Download

Comments

lonerfxx
Loner fx :
flying Tesla in Nigeria
2026-10-16 15:12:57
410
angel_auraluxe
Angel :
so this guy still dey tiktok?? e don tey i see am for my fyp
2026-10-16 18:18:51
118
adorebelmont
𓆩♡𓆪 𝑬𝒗𝒆 :
Omo nd I never buy bicycle 🤦‍♂️
2026-10-16 19:57:53
0
rose_boyyyy
Roseboy🌹 :
Thoneey na you go first launch the car …. I manifest it for you
2026-10-16 16:30:56
38
goodyblavk
🐓blavk😤 :
Bro na lie oooo💔😂
2026-10-16 22:33:48
0
mona_lisa095
PRECIOUS BABY🥵🔥❤️ :
I see am o….tears gather for my eye🥺🥺🥺🥺
2026-10-16 12:59:26
43
midie46
~🦋...!Mįďę ɓãçķűp🦋 :
I dey find love for 2026?🥰🥰
2026-10-16 04:08:06
27
hon.esty4
Gloria 🦋🦋 :
so you still dey tiktok oh my crush 🥰
2026-10-17 06:43:59
0
itsjustisy1
𝕗𝕖𝕪𝕪🎮🥀 :
brr I go lie for u 😂😂💔
2026-10-17 00:22:39
0
iloveria010
.....𝓡𝓲𝓪 ✨🥹 :
thoneeey ooo imagine make I dey fight poverty con still dey fight for love me wey no even Sabi fight😭😂
2026-10-16 14:46:39
23
falzisco
Falzisco :
Go purchase it den
2026-10-17 08:55:47
1
crayimc
Cray :
You go need swap your car o
2026-10-16 11:55:43
8
tipsy1868
Tipsy :
Missed you fa, it’s been long o 🥰
2026-10-16 16:25:08
1
king_kayyzed
𝐾𝑎𝑦𝑦ℨ𝔢𝔡👑🇬🇧🦇 :
ngl bruhv.. it's sick 🔥
2026-10-16 08:41:42
3
btcreative7
BTcreative💕 :
E shock me ehnn😂
2026-10-16 10:34:25
5
ebyet0
Momma's pet 🫠💓🥹 :
I'm Anthonyyy
2026-10-16 09:14:48
3
_youngdrey
_youngdrey :
Love keh
2026-10-16 03:44:28
5
asa_cindy
🦋 C-Y-N-T-H-I-A 🌈 :
It's called Tesla roadster 🥰👌🏼
2026-10-16 21:49:36
1
tiffany_janai
tiffanyjanai :
2026-10-17 02:13:53
0
ees.vintage.colle
Ðidi🌸💕 :
Omo guy😂😂😂
2026-10-16 17:13:38
0
smartdollar005
EeGul LION M Z P :
nice
2026-10-17 03:43:55
0
annie__282
Annie🎀✨ :
Na that one i wan buy
2026-10-16 20:08:02
0
rrrriiiaa_aaa
Ria🌸🩷 :
Make I take ghostwriting serious things to buy no dey finish 😭
2026-10-17 09:44:20
0
reallucy5
𝓡𝓮𝓪𝓵_𝓵𝓾𝓬𝔂 🫧✨ :
Nigerians go happy en 😩make I see how police or bandit won take stop person . Your license please vooon i don fly yowa boom i don fly
2026-10-16 15:18:16
3
kash_fashion_hub
kash_fashion_hub :
Please check my page like and repost I don advertise tire😭 Patronize me biko I sell Unisex joggers ooooo In wholesale and retail 🙏🙏😫
2026-10-16 14:00:09
2
To see more videos from user @thonheey, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About