Pablo small small… who use money buy love no Dey pay finish 😂
2026-10-16 09:42:19
143
kola💗 :
Na the schoool fees for the lesson she go teach am he Dey pay 😂😂😂
2026-10-16 09:16:43
140
🧌 :
Pesin wey buy 17pm ,pesin wey buy data ,pesin wey buy food stuffs and pesin wey use scope na same reward we go receive 😂😂😂
2026-10-16 10:10:59
124
🧌 :
Leave am ooo make e learn him lesson
2026-10-16 09:13:27
505
Ɗfw⚡melaninMuse🤎 :
Werey, you just dey scroll up and down 😂 you sef write something 😂❤️
2026-10-16 12:08:34
20
🧠 :
Some don learn, some still dey learn, some never learn
2026-10-16 11:22:45
19
ALUBARIKA ❤️ :
Person say he still get client nah why 😂😂
2026-10-16 09:37:51
141
🥳horlarlee🤞🥰🍀 :
Mr spender 🤑
2026-10-16 17:15:04
0
Peace✌️ :
Snapchat go bring back old memories 🙂
2026-10-16 10:29:41
43
@Eric_Funds :
Charles law states that: The volume of money spent by a sweet boy or intentional man is directly proportional to the absolute temperature of his premium tears, provided the pressure on his heart remains constant.” 😂💔😭
2026-10-16 10:55:44
11
everything_by_lade :
Be happy for them now😏
2026-10-16 10:04:35
32
2AM :
By January 😂😂😂
2026-10-16 09:18:38
55
MOE LUXURY&Clothing :
😂😂😂😂😂 I no fit meet up for this relationship 😂😂
2026-10-16 09:32:06
4
Ola_ace✨⚡️ :
Then no Dey tell person…
2026-10-16 11:49:30
2
24🃏 :
I can’t meet up again
2026-10-16 12:00:11
1
ABIODUN ♊️ :
dodoo go still cry
2026-10-16 12:29:13
1
Cornelius Temi :
omo where una dey see money oooo
2026-10-16 09:48:50
2
Rezary_art :
Client till Dey hand 🤚 ,don’t advise him
2026-10-16 11:42:29
16
SocietyhatesYega! :
Naa real men Dey do this one, me I no even reach fake man sef
2026-10-16 09:54:27
29
Blacky :
6 months 😂 okay we Dey wait for 1 year 😦😂
2026-10-16 11:23:58
14
JAYY :
I hate when man no get anything like investment that keep chopping your money instead of woman
2026-10-16 10:55:11
12
AKOREDE 🤍 MOM BOÍ 🌹 :
some don learn,some still learning,some go still learn
2026-10-16 09:56:46
5
MEDAXmetalsteelwork🪟👷🏿♂️ :
Do you remember this man
2026-10-16 11:46:18
9
Israel :
No worry he go see this video later
2026-10-16 11:15:01
5
To see more videos from user @lamba.presido0, please go to the Tikwm
homepage.