Make I buy new chair make they ask me where I see money 😂
2026-10-16 11:13:11
122
🧃에스더❤️🧣📌 :
Naso I ask one to send me picture,he send mirror snap with iPhone 17 but they no paint the house the chair sef no good,so I con talk say so nah you get this house still Dey use this phone,he con tell me say he no Dey live fake life 😂,say he no fit go pesin house snap because of ladies lol 😂,but nah phone he wan con use show the ladies lol 😂😂😂💔
2026-11-04 13:33:07
1
꧁༒☬Miracle☬༒꧂ :
i too love ur drip ehh 😁
2026-10-16 10:38:39
72
. 🩶 :
[Big LOL][Big LOL]
2026-10-16 18:21:28
33
➰rarelyseenjoice♈️ :
We wan renovate nah why I leave am
2026-10-16 10:11:53
16
:
omor your dress too sharp 🔥
2026-10-16 12:23:18
15
bhig dave🎄🎉💯💯 :
how far prosper p you get spider shoe that I ask you about 🥰🥰🥰🥰🥰
2026-10-16 19:38:26
6
Savage Hezx🚀🐍 :
Make I buy new chair put for my papa house make i come be like challenge ontop me wey be student so make they ask me where I see money 😂 💔
2026-10-16 22:41:42
2
𝐊𝐄𝐋𝐄 💷FX 💵OF💸 PH🛍️💢🤑 :
e no pass son of Spain 😂😂
2026-10-16 16:27:07
11
𝕊𝕥 𝕁𝕦𝕕𝕒𝕙🥲 :
Tools first
2026-10-16 18:07:18
3
🏵️MÅMÄ❤️🥀 :
I love this particular talk
2026-10-21 09:39:54
2
HOMEBOY 🕷️ :
Because I carry you come my house Abi, no wam 😅
2026-11-04 13:24:58
133
MARY :
omo😂
2026-10-16 10:05:53
1
╰‿╯ᴊʙᴋ ɴᴀᴛʜʏ :
OMG 😳😂
2026-10-17 23:12:03
1
✞𝗠𝗜𝗥𝗔𝗖𝗟𝗘✞ :
I know one 😆
2026-10-16 11:27:57
1
𝕆𝕝𝕒𝕪𝕚𝕨𝕠𝕝𝕒🫧🌴 :
Eiii 😅
2026-10-21 23:14:31
1
POLO£MMY :
lifestyle fit u skii
2026-10-16 10:26:18
2
. :
I no come this world to suffer
2026-10-16 20:19:53
1
To see more videos from user @prosper5207, please go to the Tikwm
homepage.