@fizzyewoski: Meta deleted 3.7m fb account last month. #fun #fyp #joke #lol #vira

FIZZY🇲🇽🇺🇸
FIZZY🇲🇽🇺🇸
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 16 October 2026 10:31:13 GMT
132372
10212
486
932

Music

Download

Comments

reys.mart
Rey’s Mart :
Just add “Parody” to any account you dey create and no put picture finish
2026-10-16 12:21:16
282
sammywire9
Sammy Wire😈 :
Inside that 3.7m fb account wey them kill I get like 10 accounts 💔😩
2026-10-16 11:42:40
170
iamm_bright
Call me-bright :
Fb too mumu even my original account wey I never do anything about bombing them chop am
2026-10-16 12:58:33
94
dazz1255
Dazz $🏀#📈 :
Nah Twitter I Dey use pack am
2026-10-16 12:37:57
35
josh_hive5
Hive man💯📊📌 :
Bro na new phone be the update now... Buy new phone❤️❤️
2026-10-16 17:55:38
1
thebetterman234
ᴛʜᴇ ʙᴇᴛᴛᴇʀ ᴍᴀɴ :
omo me don rest oo
2026-10-16 10:58:08
186
dfw_benjwin
𝓜𝓻 𝐁ₑₙⱼₐₘᵢₙ 🐦‍🔥✰ :
Wetin be this site Una dey talk abt
2026-10-16 19:51:33
1
666part1
SESE :
WhatsApp worst
2026-10-16 13:10:52
28
jahnation.classy
JAHNATION CLASSY CARS :
Omo na WhatsApp be the problem now
2026-10-16 11:23:44
45
melanirobison2
Melani :
Bro abeg give us the list of the sites wey person fit grind
2026-10-16 11:12:31
35
chizzyfx0015
Çħĩžźÿ FX :
We fit Dey fb we go no where
2026-10-16 18:47:09
0
yuucee8
UCHECHUKWU :
YouTube work be like fb of 2020
2026-10-16 16:42:36
12
joefx16
Joshua 🖤⚜ :
They just kill all my 4fb
2026-10-16 14:01:21
0
sammy08126
Sammy🖤 :
I get almost 200 for there
2026-10-16 19:30:33
0
j.vrgr79
JÚ§† ÈVÈRGRÈÈñ :
my own fit reach 1m and....
2026-10-16 18:33:10
0
alexander.spen
florent :
How can I get a USA phone number to open POF???
2026-10-16 11:01:53
21
opeyemi5560
Iamking 🤴🏾🍥🥀 :
I’m buying UK 🇬🇧 used XR today because of facebook.
2026-10-16 11:44:11
41
21badeez
badeez :
Mona help me with how to get strong WhatsApp Abeg 😭
2026-10-16 16:51:38
4
evilpluto565
Evil Pluto :
Ig wan finish me
2026-10-16 11:03:15
8
osyouroracle
Oracle :
Even if you buy new phone self them go kpai am😂
2026-10-16 13:30:24
8
morakinyoopeyemi68
❤️ Opeyemi💋 :
Facebook no give us more friend request again
2026-10-16 13:08:37
5
uchaay6
Uchaay :
I lost 9 acc 4 days ago, all in one day😔
2026-10-16 12:05:32
14
michael_abasco
I'm Michael :
3.7 na me get the 3.6
2026-10-16 15:09:23
8
dannydeylastborn
Danny dey last born :
update don cast na to learn handwork now
2026-10-16 11:47:59
14
bigde66
☘️🇺🇸🚀DESMOND🇮🇹🚀 :
Bro how I go do with the site
2026-10-16 10:39:44
19
To see more videos from user @fizzyewoski, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About