@kelvinsmith702: Shey una like wear camor 🧏 how he con be now? 😂😂 body go tell all of una #goviral @𝒟𝐸𝒮𝒯𝐼𝒩𝒴 𝕏

✫彡✫𝓀ℯ𝓁𝓋𝒾𝓃 𝒮𝓂𝒾𝓉𝒽༆༆
✫彡✫𝓀ℯ𝓁𝓋𝒾𝓃 𝒮𝓂𝒾𝓉𝒽༆༆
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 16 October 2026 11:44:15 GMT
333595
58073
1787
14856

Music

Download

Comments

fred00000004
. :
kia who is that officer ? that's not our camor, civilians self 🤦
2026-10-16 13:48:45
1804
userolamide40
. :
O boy you go kill me nhi I no fit do anything ooo 😂
2026-10-16 14:01:24
5786
mike.cowell5
Jacob Elordi :
E dey start from fear cuz how only one soldier wey neva reach 20years sef go stop you dey give you punishment bcuz of camo. No be say e hold gun o
2026-10-16 12:52:00
341
cdollar123
C.Dollar💫🏂 :
except my phone dey Hin hand oo walai i go run😂😂
2026-10-16 14:38:08
1253
kelvinnation27
ₖᵢₙg ₖₑₗᵥᵢₙ🧃🍃 :
If na me I go move make him chase me na
2026-10-16 13:18:13
2123
josh6195
Just pray🙏 :
People that are meant to protect us oo 💔
2026-10-16 14:46:03
322
chukwuebuka119
Evil dinero🕊️ :
E no fit happen for this side
2026-10-16 13:35:11
961
999lnzx
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
You no fit try this one with me sha
2026-10-16 14:45:55
26
vic_t_or_1
𝕄ℝ🕷️𝕍𝕀ℂ𝕋𝕆ℝ🌴🛍️ :
Na so me and enter motor yesterday he just dy look me I no even send am 😏
2026-10-16 13:29:34
151
iam_zubyv1
️Iam_zuby :
I will say it again and again no matter the training a solider go if na one on one combat no gun he no fit do shi
2026-10-16 14:56:38
29
iromose_
iromose_ :
How bro will leave that place 😂💔
2026-10-16 12:31:41
243
ollamillekan.belgium
ollamillekan.belgium :
If na burna wear am una dey punish am Asake literally wear this everywhere and u people do nothing u only punish the poor
2026-10-16 15:36:00
11
luckyofx69
LUCKY BM!☘️🧃 :
omor me I run the day them nearly cash me,,na even them car them use chase me 🫷🫷
2026-10-16 13:34:00
4
meenash200
𝒜𝓈𝒶𝓀𝑒 💜🍒 :
I like as una dey make mouth for this cs
2026-10-16 16:41:05
1
mimidosky001
MIMIDOSKY🇨🇦 :
Destiny wan faint am 😂😂🤣
2026-10-16 14:16:47
1
iamlilblack07
Wiππy :
i go run leave u oo na if u fit catch me 😂
2026-10-16 14:04:50
9
ugowayjr
UGOCHUKWU🕊️ :
Dem no de bribe army man ooo[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-16 14:41:36
1
goshen099
𝒢𝑜𝓈𝒽𝑒𝓃 🙂‍↔️ 𝕏 :
Omo naso my guy chop like 4 slap from army woman 😂💔, laugh wan wound me
2026-10-16 14:29:34
5
kashy.paid3
AKANBI 🦀 :
For clothes way I just buy complete
2026-10-16 13:40:18
135
.kelvindc
Play boi 🕳💫 :
you no go try am with me
2026-10-16 14:53:37
456
hassanjubril47
Humble SILO :
person do months suffer fr kaki u just wake up one day go buy kaki
2026-10-16 14:42:33
5
verifiedlekutefx
I am Lekute :
No one can steal my sticker 😂🔥
2026-10-16 15:20:56
59
skyriimfx
skyriim🪖 :
I don disappear 🫥 here asap [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-16 14:40:25
190
faceoff_07
𖤍𖤐Faceoff🦇™ :
For my age mate e nor go happen guy
2026-10-16 14:40:50
62
happypromise840
Happy gurl💞♥️🥰 :
I no send any body papa😂😂
2026-10-16 16:41:07
6
To see more videos from user @kelvinsmith702, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About