Wetin concern me with incognito😹,I don realize say na play I dey play myself. I no dey clear anything again… anything you see for my phone close your eye
2026-10-30 13:10:54
1
OJO1V4 BOT($) :
una still dey clear history 😭😔
2026-10-16 19:20:44
43
T.T :
I no even dey clear anything 😂😂😂 i no dey give anybody my phone
2026-10-16 16:48:22
28
Jnr_€mpirê• 🪫🥀 :
How Una take know
2026-10-30 23:22:26
2
Keys :
Hide update
2026-10-30 15:55:52
0
🅿️ASCHAL :
Paripersa 😂
2026-10-16 13:10:41
133
Ranky tak :
no na X I dey use
2026-10-17 08:27:46
12
EFE Goodness :
If e sweet I no clear am, make I for no find am next time 😁😂
2026-10-16 15:21:14
20
{she is Mimi} :
U done finally caught me 😂💔
2026-10-16 13:39:47
16
L❤️ETTA🧚🏻♂️ :
This guyyyyyy ehhh
2026-10-16 12:40:17
21
Brian FC❤️🦅🇳🇬🇨🇳 :
Na so one girl commented on my post, a guy replied her, she replied again, they were about to fall in love, so I deleted my post 😂
2026-10-17 10:25:54
6
Honest :
we sey leave am like that for here
2026-10-16 16:39:35
6
ᴀᴡᴀᴊɪ_ᴍᴜsᴛsʜɪɴᴇ :
Na incognito I dey use 😂💔
2026-10-16 16:13:44
10
⭐҉️҉J҉A҉Y҉T҉E҉E҉ ҉⭐҉️҉ :
Maro you de do all this things oo 😂😂
2026-10-16 13:07:00
9
丂卂ᐯ卂Ꮆ乇🐍 :
2026-10-16 22:06:08
2
zuBBy :
Dat man dey annoy me 😂😂
2026-10-16 12:42:42
7
GHØST :
I no dey clear anything nah only me the use my phone 😂
2026-10-16 13:53:57
6
📸 :
2026-10-26 02:48:11
1
Emmanuel’❤️❤️💰💰💰😎 :
2026-10-16 19:29:39
2
MARK_on_TT :
No tell them na
2026-10-17 07:36:23
2
ȀŠ€Ř Ôv MǐłĩTÂRŶ 💼🪖⚓️🚢 :
As u cast us now watin u gain😂💔😭
2026-10-17 06:37:29
2
T...🖤 :
Ur matter lol
2026-10-17 00:55:48
1
Nicky :
Maroo😂😂😂😂
2026-10-17 11:36:38
1
ᄃレノ刀イの刀 🌴👾 :
Oboy😂😂
2026-10-16 19:43:21
1
¹¹isŘÏĢĢƏĐ :
you de talk ooo😂😂
2026-10-16 20:38:55
1
To see more videos from user @lookat_maro_, please go to the Tikwm
homepage.