Incase anyone care about giving out updates fb wan take my life😭🤧
2026-10-17 04:04:56
4
.💔 :
The Yenking go far blurd 😔💔
2026-10-16 19:55:55
10
G! :
And beginning of this year been sweet o
2026-10-16 18:23:41
758
𝒁𝒂𝒉𝒂💚✌️🫠 :
No sleep wake up grind and show them say your mama no born useless pikin e no easy for anybody so wake up
2026-10-16 23:43:03
143
༒𝓐𝓡𝓞𝓥𝓔𝓝𝓞༒ :
Nothing like that o die minute goal nah him dey sweet pass
2026-10-17 17:55:10
40
✞ 𝔐ř 𝔊à𝔤à ✞ ✪ :
You see 48 reasons to make a still off phone sleep?
2026-10-17 07:02:30
74
𝓹𝓾𝓹𝓲𝓵𝓼 🥀🍇 :
Nah lie e fit still burst ooo cuz last month I no get shishi this month I bought 16 pm and I pay my house rent 500k so I pray we all heal from our pain
2026-10-17 07:59:01
35
ᒪOᑎE ᗯᗩᒪKEᖇ 💔🥷 :
Ano get where to bomb Facebook Dey yenk me😔💔
2026-10-16 23:43:01
13
unknown 🙂↕️ :
Na my DM dey send am come 😂😂💔
2026-10-16 14:18:40
49
🚶🏾♂️➡️🧌 :
Omoh this year go far gan
2026-10-17 18:55:06
1
🚶♂️ :
Incase anyone care about giving out updates fb wan take my life😭🤧
2026-10-16 22:56:16
20
𝗝𝗣👽 :
omo I commot any negativity frm this ur caption o ski
2026-10-17 15:23:44
6
Faded smile😊 :
Omo $25 wey I collect on Monday just finish today 😩🤦♂️
2026-10-16 15:54:55
48
Osamuyi🌹✨ Korea🇰🇷 :
And I be wan lodge this Sunday but I go use the money go drop something for river😹😭🎉
2026-10-16 23:36:39
6
爪尺 乃ㄥ卂几匚丂🀄️ :
Se ri bi hustle yen se ri.💔
2026-10-17 06:27:44
8
Ðঐ•S𝖆𝖒♧𓃶 :
Mark no still wan gree person hustle 🥺
2026-10-17 18:59:04
2
Kay ❤️🩺 :
This year yank me gan ooh
2026-10-16 17:29:25
8
𝕻𝖆𝖓𝖉𝖊𝖒𝖎𝖈_𓃵™ :
Mak una share update
abeg 😣
2026-10-17 13:13:36
0
爪尺 乃ㄥ卂几匚丂🀄️ :
Abeg where I fit drop my cv for here.💔
2026-10-17 06:26:57
2
🪐Mr.President🪐 :
Tired as f*ck🥹
2026-10-17 11:54:41
4
Yalluvderry☦️ :
Off data keh that means u wan prove them right ?
2026-10-16 22:12:25
4
*️ADE♻️MOLA☯️✝️ :
Facebook and Instagram wan take my life
2026-10-17 16:19:08
1
samerick009 :
Since we started this year I have never see my acc empty but today my account balance show me 10 naira nah once I burst laugh 😅😅
2026-10-16 22:31:34
3
BASH🧃🙂↔️ :
my own guy send am for me
2026-10-16 19:22:27
2
Dhôśted monnie :
2026-10-16 17:02:59
1
To see more videos from user @mr.strerry_, please go to the Tikwm
homepage.