osas and dvm are bird of the same feather but vdm was making a point
2026-10-18 22:52:44
0
Yza Waves Pro | SOUND PRO🔊 :
try and understand what the meaning of osapolo means ... when you are big you are big truely osapolo gbe my brother
2026-10-18 12:42:25
0
Grace :
yes ooo 🤣🤣😂
2026-10-17 18:27:30
0
Timzzy Lee :
When vdm drag wizkid why wizkid no reply😂dem no born wizkid well to try am
2026-10-16 15:47:27
24
lil young NDA 🌟 🔊 :
I swear now
2026-10-17 19:14:27
0
Sherif Onifade :
VDM IS BIGGER THAN DAVIDO.
2026-10-18 07:43:04
4
Progress Thomas :
He drag wizkid too him no reply him 😂
2026-10-16 15:22:10
24
Khvnq Ric_Hie FX📊 :
Tinubu Dey fear VDM self …. Who be Davido
2026-10-17 01:46:27
19
@ Quality_curtain_vendor :
Davido Dey fear like this because e belike evidence Dey vdm hand 😂😂 he Dey fear oo
2026-10-16 13:25:02
31
osakpolo :
abeg no call my name again
2026-10-16 21:57:57
8
OGHA PIKIN :
na RATEL get social media, but please waiting be osapolu
2026-10-16 20:00:05
7
BigNelly 7 :
Did wizkid reply vdm?
2026-10-16 15:27:40
5
Classic for a reason :
Yes I Dey fear
2026-10-16 19:49:40
10
babz_studios :
When him drag wizkid why wizkid self no talk? And why should davido reply him, if davido reply him that means he has no level again. Because who is vdm that davido will be wasting his time to exchange words with.
2026-10-16 20:37:48
6
Funny Dancer :
Pls wat is osapkolo [Laugh approved][Laugh approved]
2026-10-16 13:36:16
6
Ruth :
Yes I dey fear,lemme
2026-10-16 15:40:32
15
CITY Boy :
E be like sey VDM no something about David 😂😂😂
2026-10-16 14:29:04
14
Emmy_jp❤️🦅 :
He wan form say he no go talk like wizkid 😂
2026-10-16 13:53:05
8
BIG SAVAGE 🥷🥰 🦅 :
lol everything u talk nah true 🤣
2026-10-16 13:44:23
6
Black diamond :
VDM IS BIGGER THAN WIZKID in this world
2026-10-17 09:03:09
2
dyelshaknanpan01 :
I dey pity burna boy him turn dey come
2026-10-17 05:33:02
4
D lørd baron :
Incase you're new here he's mad 💯
2026-10-16 21:16:46
0
To see more videos from user @bigteegentlestubborn, please go to the Tikwm
homepage.