@__bfw__: #fyp

__bfw__
__bfw__
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 16 October 2026 13:40:22 GMT
138038
8204
355
1859

Music

Download

Comments

marcus_blink
marcus_blink :
So make police tell you civilians what he does before they can perform their duties 😂
2026-10-17 13:20:43
0
mjcash67
Mj Cash :
I know fit dey drive make this happen bro 😎
2026-10-17 13:30:14
0
debatoo4
Abdulrasheed 🕋☪️ :
Nah why I just like Ibadan 😂 people go sha put mouth ni 😂
2026-10-17 06:18:52
597
horlarmy54
OLA~TECH :
Make Nigeria youth dey fear to commot for house.
2026-10-17 08:54:25
19
legendolamide
Holar 🇺🇦 🇹🇷 🇬🇷 :
Instead make Una support the guy, Una Dey ask from far off Wetin he do
2026-10-17 06:47:07
156
kemzy_varieties
kemzy_varieties :
We Nigerians need to learn how to stand for ourselves when it comes to police brutality ooo,nothing bad if people around there move closer and ask the police to tell them what happen and when they have no genuine reason they should block them from taking that guy
2026-10-17 06:30:27
71
morenikejiolar2
Pretty💞 mo🎀🧸 :
I like as the guy hold the woman tight 😂😭I go no where 😭😭😭😭
2026-10-17 06:31:04
109
big_spencer80
GBOLAHAN🦀 :
Why you go give them key why
2026-10-17 13:03:12
2
juniorboy0022
Babalola Junior :
Nah magara police officers be this dem be Anti cultism squad
2026-10-17 07:31:09
41
ephor2ephor
Ephor :
Normal e know suppose open car for them
2026-10-17 06:35:57
283
rommykelly_
Rommykelly :
Try Sabi Drive oo..
2026-10-17 07:09:59
90
dimeji925
Dimeji :
And una stand there dey look
2026-10-17 07:42:26
14
loveandlightapparel001
IGBALODE TAILOR IN IBADAN✂️ :
I go too cause traffic 😹
2026-10-17 05:15:27
57
ifabukola101
ÌFÀBÙĶÓŁÀ :
God bless that woman 🙏🙏🙏
2026-10-17 08:37:50
26
olivasaint123
Oliva :
Where the remaining part of the video 😏
2026-10-17 13:25:18
1
arowolo_21
arowolo_21 :
Police no just get sense
2026-10-17 06:55:51
4
mielay.luxury
Ayokunumi 💕 :
That woman standing for him has my heart ❤️
2026-10-17 08:44:04
6
__temilivinglarge
Temi😮‍💨❤️ :
Guys na magara police be that na so dem dey always do whenever they’re on patrol they’ll just pulled you outta your car if they notice you’re a young guy driving dem don spoil apete finish
2026-10-17 07:37:11
10
richiemarley47
ENITAN🥀 :
It’s was this same police carry me too. Dem call themselves Anti-Cultism. Na for inside street, as I dey on bike, dem stop me and carry me without no explanation of what I did, go their office. The funniest part be say, dem search my phone and found any cultism-related stuff. Na immediately dem change am to fraud matter. Dem lock up everybody wey dem carry that day oo. Na ₦200k I pay before dem release me. 💔 the funniest thing they did again was that the guy going in front of me was about to submit a quotation of the work he wanted to do nah once them carry that one to, that day funny to me 😁and is not funny 😔 Nigeria is corrupt already, this people are doing illegal work up and down picking people just to collect money from them. This Ibadan no safe at all 😏
2026-10-17 06:58:42
10
bobbytee128g
BOBBY💐💐💐 :
This country don spoil finish,as they don drive him car comot,there’s nothing he can do again
2026-10-17 05:17:28
16
0peyhemi
0peyhemi :
Why people no even interfere sef omo this country shar
2026-10-17 07:22:44
7
objpickpay
OBJ PICK&PAY🇿🇦🧾🇳🇬 :
Nah why I dey always make sure say my car dey on standby lock I no dey ever loose guard
2026-10-17 08:28:52
9
portofmaimi
port of maimi :
Na why I like Hausa people aje
2026-10-17 07:00:14
32
.ja883
@jamal🥰 :
I swear na this same police stop me for taska akala express car paper complete I have driver license dem come dey whine me for my area I change it for dem ooooo get bold ooo E get reason if not unnecessary money person go press 😹
2026-10-17 08:14:39
7
To see more videos from user @__bfw__, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About