He asked me wen are we seeing, I told him wen I start eating his money , na once nigga ghost me😂😂😂
2026-10-17 13:02:13
0
LAST BORN 🥹😩💙 :
Until I thief one person phone sha 😂😂😂😂
2026-10-17 01:47:17
421
Dorathey😜😜😜😜 :
the one when dey pain me pass them go start call you hookup girl Omo that thing dey vex me ehn
2026-10-17 11:32:21
1
PRETTY STASIA :
I really don’t know what they be thinking 🤧
2026-10-17 08:13:15
82
Dessy Unisex Trendlux ✂️✂️🪡🧵 :
Some go even say them miss you join ohh 😂😂😂
2026-10-17 05:42:20
78
ASA 🩵🩷 :
Na only you Dey talk truth for this app 😂😂
2026-10-16 21:20:36
308
@pretty.bella647 :
Until I thief person power bank first 😂
2026-10-17 07:37:48
61
~Sweet Joy~🍭~♡❀♛ :
Na once I thief Bluetooth ooo😂😂😂 I Dey target him phone now
2026-10-17 11:48:57
17
Megwafynest🌺🌺 :
One asked me wat will it take for me to come down to visit him in porthacourt I told him send transport..Oga use vn de advise me say person wey wan marry no suppose de ask for transport I tell am say I never told u I wanted to get married anytime soon..
2026-10-17 07:06:47
20
Massage.With.Sprinkle :
Omo men no Dey comment section oo😂
2026-10-17 07:18:12
40
Salon In Uromi :
And Na only 20k for food I ask for oo
2026-10-16 19:25:05
63
Mira…💌🧚🏼♀️ :
One asked me to come see him i asked him money for preparation he said he doesn’t have😏 but he will send me money to make peppered chicken for him 😁 guess what ?? i allowed him send the pepper chicken money 😂 😂otilo he dey craze 🌚
2026-10-17 06:09:07
61
yetty :
he collect my number yesterday afternoon and that same yesterday he said he want to come pick me at my house at 10pm after I close from shop that he will come drop me at home then second day then I bill him and he ask if I be ashawo then i ask if nah his face I wan come dey look for his house then he stop talking to me o
2026-10-17 10:44:56
5
flavour ♥️ :
until I thief him phone 😂😂😂
2026-10-17 10:09:02
14
Zeebaby :
Until I thief person something one day Dey no go avoid me
2026-10-17 10:00:45
5
Anita :
till them carry thier TV run😂
2026-10-16 16:11:52
53
Zobanwa :
Where Una Dey see those kind guys from
2026-10-17 10:33:07
5
black baby 234 :
My brother God bless you for me o
2026-10-17 06:11:35
6
Queen👅👁️ :
them no go like this one oo😹😹
2026-10-17 00:29:00
11
~lil~miss~goofy🌸 :
If he’ll cook spag for me I’ll go sha😁😁
2026-10-16 21:47:53
6
aku_luxe :
Some guys no get fear! Naso one guy meet me that same day o collect my number, later in the evening he asked me to come cook for am, I come ask am to give me money…he said that I’m a gold digger I had to block the thing😹
2026-10-17 08:02:31
11
David 🌟 :
we all are gay right
2026-10-17 08:54:52
6
S🥰t❤️a🌹c💘y :
Na why some of us dey chop transportation fare
2026-10-17 06:56:49
7
RICCH BLOOD MUSIC :
I like this new manny Soso Abeg come educate this boys I don shout Taya 😭😭😭😂😂
2026-10-16 17:38:10
5
big presh 💕😘😘 :
is sex before marriage a sim
2026-10-16 20:24:49
5
To see more videos from user @manny_soso, please go to the Tikwm
homepage.