@eldernat: When we small, we dey hear say winch dey go palace go confess, dem go gather for area dey talk how dem dey waka for night. But now, we no dey hear that kain news again. Why e stop? Wetin happen to the world? If you understand this ESAN video, abeg explain for comment section. I wan know 🙏 #ElderNat #Esan #Uromi #EsanLanguage #EdoCulture #OldenDays #NaijaCulture

ELDER NAT
ELDER NAT
Open In TikTok:
Region: IT
Friday 16 October 2026 16:14:05 GMT
12386
882
157
45

Music

Download

Comments

raphaelosas0
RalphPerez :
That is what happens when politics enter tradition
2026-10-21 11:52:00
1
mrfinest7
mrfinest7 :
Civilization,church and modernization have taken over
2026-10-21 04:34:59
0
user7768450844325
mama J :
i beg ooo help me ask them😂
2026-10-20 18:32:32
1
unuanel_
Unuanel :
They still confess their wickedness, not at the dukes palace but on tiktok and Facebook 🤣🤣
2026-10-19 04:17:23
6
precious.praise44
Precious Praise :
na Dem dey TikTok now shine ur eyes
2026-10-21 04:40:43
1
queenangiemakeupstudio
Queen Angie :
they have changed because of hardship 😂
2026-10-20 22:48:06
1
user8259717009062
Gloriaoyas :
them dey use church cover face
2026-10-19 17:34:42
1
big_sarah55
Big_S :
Bros dem prefer to kpai than to confess ohhh
2026-10-19 14:46:45
2
godwin31968
Osemudiamen :
Them don upgrade na..😂
2026-10-18 17:49:30
5
jenotata
jenotata :
this question is not funny ooo. God bless you for this question my lovely brother🙏🏼😘👌🏽. this is the same question i am asking myself🤷‍♀️
2026-10-18 01:19:41
2
queens.uyi
Queen :
Hahaha 😂😂😂 they are all born again now.
2026-10-17 09:18:35
1
happinessemma1
Happiness Emmanuel :
All the witches and wizards don use church cover their faces dey do evil. them no dey gree confess again
2026-10-19 16:28:28
0
odionzion12
Odion Zion :
na so my brother oooooo
2026-10-18 20:48:09
2
aigboruanjennifer
Aigboruanjennifer :
Jesus have arrested their heart
2026-10-18 15:56:55
2
maris.beauty507
Maris beauty 💓💗 :
it's well my brother
2026-10-19 06:44:47
1
ernestazeku
oduduwa sele adura :
it's like they won them safe nobody should link the secret again they are just careful[Big LOL]
2026-10-18 21:34:46
2
dyoungiconofafrica
Prince Grace Uhunoma :
Traditional people don spoil things
2026-10-18 20:22:06
2
c.e.o.x.boy
C E O x boy :
2026-10-18 21:30:46
1
edithbrown02
SELF🦋LOVE❤️PLEASURE🦋23 :
Dose years was so fun 😁
2026-10-20 10:25:30
1
user7724383758355
Sammy ⚓️⚓️ :
God bro are you good ✌️✌️😁
2026-10-19 02:30:20
1
adaghestella
Adaghe Stella :
Even me still dey ask that question, i nor know watin dey happen again oooo
2026-10-19 13:13:00
1
james_amen
Igberaese Merry :
same thing I was telling my neighbor yesterday 🤣🤣🤣
2026-10-19 04:13:03
1
sarahomo31
sarahomo31 :
i dey u my brother 😅 i think say na only me dey reason am
2026-10-19 21:57:46
1
user71783330776217
Sarah idehen international :
them dey bribe, them na
2026-10-20 03:23:09
1
edithess_beautyhub
Edithess beautyhome :
I tire my brother they Don't change tradition
2026-10-18 19:08:26
1
To see more videos from user @eldernat, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About