@꧁༒☬SommyCruz☬༒꧂: Abeg if TikTok suspend ur account will dey banned it too😩😩😩😩cos I don cry 😭 too much😭😭😭 my account oo
2026-10-30 23:28:59
0
Cindy🦋 :
The sound Abeg ❤️❤️😂
2026-10-31 07:53:05
1
Allen :
Where the comment wey she drop
2026-10-17 12:05:37
353
swift loves michy🎵😁🧚♀️🛍️ :
you for tag her na😂😂
2026-10-30 08:53:32
2
sheki babe :
Just coming back from her page
2026-10-17 07:38:33
209
S🥂🍒.. :
😂😂Omo she go to get profile views
2026-10-18 17:37:37
79
𝔖𝔱𝔞𝔯𝔯𝔶✨♍️ :
Make una leave am na fine girl😁
2026-10-24 19:23:31
104
~Happy B.L.K💞🖤 :
Abeg wetin she do because i don go do aproko come back i no see anything 😂😂
2026-10-16 22:54:37
66
𝔸𝕐𝕀ℕ𝔻𝔼😌🤍 :
Chai 😂
2026-10-17 05:44:33
55
just me 😪 :
model for nails needed🥹
2026-10-24 18:45:05
5
BerylReny🍰 :
I go warn her she delete my comment 😂😂
2026-10-24 14:37:54
15
🎀🎀Big kelly🌸 :
Me coming back from her page😂
2026-10-17 09:24:11
15
desybby 😘 💥🧬💞💞 :
am the only one that didn't understand
2026-10-17 15:58:34
12
Pre🍒🥀 :
Abeg make are comment hate make Wuna talk about me too😭😂😂
2026-10-21 14:25:20
8
꧁༺✿𝕄ãñďẽłã༻ :
You don make her go viral o
2026-10-18 17:32:46
11
Faith bliss 💝 :
Dimma done teach candy how to Dey wear all these up and down
2026-10-17 18:49:29
5
Mimi 🪸🫧🛍️ :
We all start like her right 🥲 omo pity am na 😭😭😭😂😂😂
2026-10-17 08:23:23
6
🌸Florida💞 :
The gurl really need help🤣🤣
2026-10-17 06:03:09
5
Jarvis Bae 001💜💜 :
😂😂😂😂
2026-10-16 22:13:41
5
It Cherry 🍒 Blossom 🌸 🥰💕 :
Chi and candy please help her out just forgive but don’t forget 😂😂
2026-10-17 06:34:35
10
🤭🩷MICHELLE 🌸🩵 :
Naso them dey do buh if you view their profile like this Ehn nah their camera go wan first kill you nah why i no dey put mouth for wetyn no concern me make them
2026-10-20 05:44:53
13
Glow🌟 queen💜💜 :
Me going to favorite chocomilo girl page😁
2026-10-17 07:03:46
11
Ituna Wendy 💞💋❣️ :
I love u all
2026-10-17 13:21:04
6
floxybby♥️♥️💘❣️ :
abeg how she take shade ctd,i don go her page i no see anything,abi she don delete the hate comment?
2026-10-17 07:46:34
5
To see more videos from user @rare2912, please go to the Tikwm
homepage.