i dey greet you for meeting last week you no hear nah olori you dey look😳
2026-10-16 20:25:04
436
eniolao20 :
For where you Dey, Elon musk Dey learn work 😂
2026-10-16 22:06:08
0
✨KÊÑÑYIĆE🌟💫 :
Wait for me make u lap me reach meeting 😁
2026-10-18 05:15:57
1
Ibidunni🕊️ :
Be like na your last meet be that sha😂
2026-10-16 20:33:52
194
🦋Aderinsola🌹 :
U wey carry helicopter and me wey enter bird 🦅 fly na still d same venue we dey go so make we meet ourselves fir meeting
2026-10-18 13:12:05
2
Theprettyzab :
This guy dey fra, unfra and refra 😂😅
2026-10-17 16:39:08
2
HaliyahBaby😝🧡 :
Na you full my WhatsApp status 😭😂
2026-10-16 20:37:24
141
Dammy pearl :
Abeg weytin Olori do u gangan 😂
2026-10-16 21:09:51
67
Favoritefarmergirl (TITILOLA.A :
Breeze go first carry all of them go one place 😂
2026-10-16 21:03:30
96
Igbowife :
Olori ti shi omogbe gba😂😂😂😂😂
2026-10-16 21:08:03
24
shes_zeeyah049🫧🌈 :
Na that New Tesla Roadster u must carry ooo😏😂😂
2026-10-16 20:57:04
0
Faramade🌸🥺 :
Olori beat me for meeting o say why i go wear bum short come meeting 😩
2026-10-16 21:24:29
22
IFEOLUWA ♡ :
gale gale e npo eyex 😏 on gun olori garagara 😭😭😂
2026-10-16 20:27:18
108
omnivert gurl 🎱🎱🎱 :
I dey greet you yesterday for meeting you no answer me 😏
2026-10-17 06:14:08
6
Oyin_beauty :
I have been seeing ur videos lately,is this a sign for me to join 🤔
2026-10-17 12:54:54
2
Pearl :
Na Una dey divide meeting, olori go con increase end of the year meat contribution. She go con dey tell us say if we no fit meet up make we go join other covens. Eye lo n se eye😁
2026-10-17 12:27:01
9
bossy✨️🔥 :
after the beating from the last meeting 😂😂😂
2026-10-16 19:38:03
16
Renny T✨💫🥀 :
Na this time Olori will kill you fr 😂
2026-10-16 21:18:18
7
Big Babs🥶 :
Won ti gba iro nidi olori, na my red carpet be that 😂
2026-10-16 21:07:44
17
💫✨Sirius✨💫 :
Hello guys, na me be the olori, this boy too dey frustrates me, he no dey lemme rest, e be like him wahala wan dey pass my power ooo
2026-10-16 20:51:08
18
Fathia_tul_khair 💕 :
olori say why my wrapper short , I tell am say nah baddie eleye I be , i no fit dey tie long wrapper😂
2026-10-16 21:24:29
7
anny_tee :
Abeg tell olori am not coming today … I Dey go night vigil
2026-10-16 22:50:32
5
Alhaja Latifat Ololade :
Why you dey always do show off to Olori all the time😂😂😂
2026-10-16 20:38:58
8
OMO_ONIBAG💜 :
When election go start for meeting ? Make we vote yu as the new Olori
2026-10-17 19:33:39
1
Modesty Modest :
who is even this olori😂 please someone explain,I'm Ghanaian 🇬🇭
2026-10-17 07:04:23
0
To see more videos from user @_offbrandquaz, please go to the Tikwm
homepage.