@gabby_enofe: Them da hawk our IPO ooo #dangoterefinery #dangoteipo

gabby
gabby
Open In TikTok:
Region: US
Friday 16 October 2026 22:21:01 GMT
92519
5556
165
2849

Music

Download

Comments

ajuka.enyinnaya
Ajuka Enyinnaya :
This kind love wey dangote get for poor people 😂😂
2026-10-17 16:14:08
948
eljefedejefe__
El jefe de jefes :
Dangote sha want make everybody become millionaire, what’s a guy.
2026-10-17 17:47:39
370
only1canadianprince
Only1Canadianprince :
Una money way them done use for election..! 😂😂😂
2026-10-17 16:41:06
197
emmadiamonds5
I love Africa :
So them no carry dancer? Dangote stingy oo😂
2026-10-17 18:55:42
48
adrianemeka
Adrian2000 :
every single person that invested won't get a penny back
2026-10-17 18:27:41
41
raecasper01
Rae_Casper :
E get the way them go advertise something for you ehh e go cor Dey look like scam 😂
2026-10-17 18:09:51
20
shark_culture_
Shark Culture :
E dey even annoy me the way fidelity back dey always pop am for my bank app before I fit proceed anything. I no knw if na by force to be millionaire
2026-10-17 19:43:52
11
stan_lee190
STAN_LEE 🅿️ :
This one wey dem don Dey shift deadline up and down so 😂
2026-10-17 16:26:50
63
casablancanews
casablancanews :
As I see say them extend the closing date for 2 weeks , Na then my fear increase
2026-10-17 16:25:43
22
young_ld1
EHI 👦🏽 :
The way them go rug pull ham Ehn😭
2026-10-17 18:48:00
8
olabanji12476
Bee jay :
Dem postpone deadline I shock
2026-10-17 20:26:42
1
eminencx
EMINENCX :
Una go understand why burna sing dangote still dey find moni
2026-10-17 19:40:11
3
saemoenl
Samu™️ :
Because many refineries will be springing up soon.
2026-10-17 16:35:53
7
vee_vyan24
Bellefleur🪻 :
Na so flyer reach my hand o😂
2026-10-17 20:45:28
1
neltech64
neltech64 :
Nor fear u go see am 😂😂😂😂😂
2026-10-17 11:26:49
24
zamani357
Zeal Zamani :
Any business them day advertise too much no be real
2026-10-17 19:10:20
1
gtfcyres
𝐂𝐘𝐑𝐄𝐒 :
them need una money for election
2026-10-17 19:32:40
0
finalhands.laundr2
finalhands laundry :
una money don enter river
2026-10-17 19:40:00
1
eleonautoslimited
Eleon Auto's limited :
😂😂😂 everybody must be rich 😂
2026-10-17 18:52:40
2
billy300xx
King Billy :
Dangote I need refund asap 😭😭😭
2026-10-17 17:28:39
2
golddigger797
Gustavo Fring :
Dangote still dey find money 😂
2026-10-17 18:40:44
1
vtb424
𝘔𝘳 𝘊𝘑🧃 :
Dem don dey hawk am ewo this investment na by force
2026-10-17 18:45:15
1
bhadboideenie
Bhadboideenie :
😂 something I know say nah scam right from day 1 😂
2026-10-17 18:04:35
1
gx3t_
GX3T :
Any business public accessible like this cant make you rich
2026-10-17 19:05:28
1
societyhateslove
￴ ￴ :
this one wey they extend am, e sure this thing no be flop? [Snicker]
2026-10-17 18:41:49
1
To see more videos from user @gabby_enofe, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About