@zioneducationalsystem: Challenge accepted and challenged won.. trust me when I say no one can do it better than Zion.. our steppers are active @CIS @@GlobalAdvancedJuniorSchool @lasustech international school @UPSS
During my set, director wan use “Songs of Zion, and Hope for the Hopeless” finish us every morning ooo😩😂😂
2026-10-18 08:35:20
427
K. swag🦍🏀🏆 :
My own turn for sec na so so Assignment
2026-10-18 04:21:03
219
LAURA 😤❤️ :
Wait ooo. Na the Zion wey I attend for ada George for 11 years graduate 2019 be this ? 😂😂 Burst my head
2026-10-17 14:21:00
639
Hannah Robert :
We no catch this kind cruise for school ooooo
2026-10-17 12:31:13
1060
𝓇ℯ𝓃𝓃𝓎🍒🌸 :
We all love her right
2026-10-17 12:18:20
3643
LadyPresh💕💅 :
If school nor dey fun like this I nor go enroll my kids🥰😂😂
2026-10-18 05:38:01
8
💕XOXo🫧🌸 :
Una one make we start school again hoo
2026-10-17 14:56:17
737
Thatgurl_Oma 🖤🍒✨ :
Old student of Zion 2019 sets,Omo we really missed oh 😭😂
2026-10-17 07:30:15
719
Muda Santa 🤶 :
Who go believe say Zion go dance this kind song wey no be songs of Zion😅 hope the board of trustees are aware of this development 😁
2026-10-18 11:48:35
24
ima ♥️mi :
clean steps and edits,😎😎😎👌👌👌 muahhhhhh
2026-10-17 09:56:11
152
OC🌻🌺🥀🧡 :
Them don change uniform oooo Jesus ooo
2026-10-17 20:53:26
20
Deegyal :
which set be dis
2026-10-17 13:48:17
71
sister vera mails :
she came from the back and stole the spot light
2026-10-17 21:32:25
3
DESTINY :
my school that year
una don change uniform?
2026-10-17 14:11:02
23
LASTBORN🌼🌼 :
my school no fit be like this😭
2026-10-17 20:31:35
2
༆ARAMIDEY💐☺️༆ :
kudos to that girl wey dey front
2026-10-17 19:37:40
5
Dhawa..... 😪 :
Too smooth
2026-10-17 13:20:34
9
𝙾𝙽𝙻𝚈𝟷𝚃𝙴𝙳𝙳𝚈 :
Zion don change 2019 guy 😂
2026-10-18 12:54:58
29
Hormohunmhi 😍😍 :
aw I wish we could do this in my sch
2026-10-17 17:33:25
81
Chioma the butterfly 🦋🇳🇬 :
Secondary school don upgrade o. So no more kingdom dance 😂 na leg work now 😂😂
2026-10-17 20:35:53
7
Dellacruzzz2 :
Uniform wan resemble my udss own😂
2026-10-17 15:07:11
42
kamy bella :
nice steps we all agree with them abii😊😊
2026-10-17 10:40:56
14
Dimples 🌸 :
The same Zion international for Ada George? Wow. Na to go back school again oh 😂
2026-10-17 15:18:06
10
Kayyleb 🖤❤️🩹 :
noooo
I no gree when I dey Zion Dem no dey allow do this kind things
director go don pursue us from upstairs
Uncle Sam (computer teacher 2017) go still threaten us with suspension
we go do am back
2026-10-17 22:10:37
10
To see more videos from user @zioneducationalsystem, please go to the Tikwm
homepage.