Don’t forget wetin Dey use joke tell you Dey really mean it 💔😩💓
2026-10-17 19:35:09
1
tino.d.steelman :
She don meet another sweet boy… so I lock up
2026-10-17 17:43:59
263
Big Domx :
Realising it’s almost impossible to get a good gf now a days
2026-10-18 00:07:15
0
alonerlikesommie😘😘😘 :
Na bcos say i truly mad, I'm a lioness in a sheep clothes, wetin u expect, he ran for his life
2026-10-18 04:05:21
0
🦋𝑅𝒶𝒸𝒽𝑒𝒶𝓁❤️🌸 :
Keep growing, keep learning, and keep improving yourself, because the version of you someone fell in love with shouldn't be the version that refuses to grow. 🥹❤
2026-10-17 19:57:21
100
UGOMONEY :
I love Michael Jackson, he died
i love diogo jota, he died
i love mohbad he died
i love sanku he died
i love u all❤️😭
2026-10-18 10:01:33
4
Valentine :
na real cartel ,you talk there [Innocent][Innocent]
2026-10-17 17:49:26
1
. :
omo e worry mind oh
2026-10-18 00:04:09
2
BIG JOJO :
Make I first cry finish 🥺
2026-10-17 14:13:07
60
☠️PØ$$ÎBLË..🔘🔘🔘✝️ :
You be gehgeh first son 💯💯💯
2026-10-17 18:12:28
12
‼️🌹🇰🇷 :
I swear never love 🥺😭
2026-10-18 03:19:56
7
CEIG :
she meet a better version... I nor even fit blame her... me sef go leave myself if I be girl
2026-10-17 23:24:40
5
Paulo😎 :
The update sef fit no support your phone version
2026-10-17 21:09:43
8
MAYOR OF GOOD LIFE 👑🍾 :
but why my FYP dey always brings things wey dey really sup for my side 🥺😭
2026-10-17 19:28:25
5
Ugochukwu~JnR😉 :
Then That's not Love
2026-10-18 06:57:09
5
ABOVE :
I swr if u love girl and she wan update the love she gave find a higher version of love and urs is outdated such is life
2026-10-17 18:49:03
6
STORM GEE🌪️ :
brr be like Cody barcola
2026-10-17 23:27:02
2
De Royal :
I swar bro
2026-10-18 01:32:15
2
King 👑 :
no be lie bad guy
2026-10-17 12:35:17
1
Zee World 🌚😎 :
brutal truth
2026-10-17 11:50:30
1
Mr Tĩm🫥 :
Make them ask t classic 😂😂
2026-10-17 16:39:45
1
Emma Nuel :
love be like app if you no de update am ,it go tire for the version of you😂😂😂😂
2026-10-17 14:32:51
3
•¥HŪT££• :
Never gets angry when you mom keep calling you cause there will be a time you'll never hear from her again😫🥺
2026-10-17 14:01:23
3
Sommy V❤️ :
A truth that sound like a lieee!!
Love be like app,if you no dey update,e go tire for the version of you wey dey download 😩💔
2026-10-17 23:20:50
2
Chi💕 :
he don meet another sweet girl...so i lock up
2026-10-17 23:29:18
2
To see more videos from user @big_wayne9, please go to the Tikwm
homepage.