it can obly be in oau😂.....gbogbo Greatest gbagba na ur portal the gbogbo dey land ahh
oga ooo pele brother mi❤️
2026-10-18 21:19:01
0
Vault🦋 :
Mine is worse, I’m currently on 1.6.
2026-10-17 16:06:50
52
`꧁༺EnitanIfeh༻꧂` :
If I talk wetin my CGPA dey ehnnnnn, una go think say I no dey read.😭
But the problem is that, I forget everything I read once I see question.😭😭
2026-10-17 19:52:11
48
Oche :
Sure just try harder and don't give up
2026-10-17 17:11:05
53
Barry :
Neolife don spoil your life
it depends sha, if the 6 carryovers na for first semester alone or second semester alone, then no way oooo.
2026-10-17 20:53:37
1
Jungle🦅 :
Failure in flying colours 😍
2026-10-18 14:17:22
11
Gre@t🏆 :
omaye no give up
2026-10-18 15:49:24
0
꧁༺ Chidinma ༻꧂ 🦋 :
nah like 15 I get I wan drop out 😭
2026-10-17 13:57:36
15
callme_john :
see my own guy. 🥀
2026-10-18 10:21:59
5
öpë òlūwã :
eaued right
2026-10-18 14:22:36
0
user33378485487 :
Yes you can with go all things are possible
2026-10-17 15:07:51
0
🌸꧁༒☬𝓑𝓾𝓽𝓽𝓮𝓻𝓬𝓾𝓹☬༒꧂🌸 :
you said 400 level wey get 6 carry over but na part 3 dey there 😂😂
2026-10-17 12:23:57
30
momo💕 :
o ti lo😂
2026-10-17 13:09:19
32
Ms.m :
no be prank
2026-10-18 15:09:26
0
Akankeola Esq🇳🇬🇧🇯 :
Nothing is impossible
2026-10-17 13:05:51
13
GLORY💕🧚✨ :
believe him at your own risk😂
2026-10-17 12:33:34
14
Abiola inioluwa :
Frank u can do it
2026-10-17 17:22:32
5
Omotayo 🙉🙈🙊 :
U can still
Just stay focus, attend lectures and stay focus again e get why
ignore any other unnecessary things that might be taking ur time and give time to pray also cos lecturers can be strict stm sha my bro
It's well and the Lord is ya strength 🖤
2026-10-17 16:24:17
11
Phydehliah🌹 :
Chai me with 3.44 still crying 🥺😢🥲
2026-10-17 19:12:46
1
Estherpearl :
no be OAU portal be this?
2026-10-18 13:39:07
1
XNESS🌍 :
make person advise me I dey on 2.09 there carry over (3 unit for each course ) am resuming 400level I wan give but I no wan give make una advise me
2026-10-17 20:48:48
3
Nikkalz 🎶 :
I like as we many Sha🥲
2026-10-17 23:33:24
4
To see more videos from user @real_frankss, please go to the Tikwm
homepage.