@adepojuadenike01: Doing this trend with my friend wey no sabi lyrics of any song, na to dey chop mouth he sabi 😭😂❤️#ade #tigressfamily🐅 @𝑰 𝑩 𝑹 𝑨 𝑯 𝑰 𝑴 🤍✨
Ade I get gist
smart wan buy c300 for you he say na 20m say if you no accept am he go move on
2026-10-17 13:57:46
510
Abigail🦋 :
if that car reach your gate accept smart okay 😂
2026-10-17 14:15:16
145
Jenny☺️❤️💕🙈 :
Forgive your babe please he will treat you right this time🥰
2026-10-17 15:09:08
1
Baddest contact lense :
Ade come oh smart wan go order c300 for you take beg you
2026-10-17 14:07:21
0
craftsbygoodness :
Smart wan use car apologize give u collect the car ooh but no go back to am
2026-10-17 14:11:23
49
Simi :
I don reach nah God go save me from una 😂
2026-10-17 12:13:10
1149
~~꧁༺Mhizkissbaby~꧁༺💛💕🥀 :
Incase you are new here, her ex no gree move on
2026-10-17 13:06:24
38
Mutuals🙏💯 :
Ade pls don't accept smart🙏🙏🙏🙏
he said he's coming with C300 and u know the disrespect will be much If u collect the car and go back,Ade pls no fall our hand, remember u are already saving for ur own car🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏
2026-10-17 14:24:29
16
𝐃𝐈𝐍𝐌𝐀🇳🇬 :
2026-10-17 12:23:35
1003
LUMI NAILS 🌺 :
Na God matchmake una from heaven aswear 😫❤️
2026-10-17 12:08:47
449
SOFTMARA🌻| skin therapist :
I hear as U wan go back to smart no wahala dey go.. A good man like Ibrahim deserves a loving woman
2026-10-17 12:15:21
221
D千山匚廿毛尺I万卄🪨 :
Na una go later kill smart😹
2026-10-17 12:08:41
63
Victoria♓️✨❤️ :
Me and 99 others😁
2026-10-17 12:09:42
357
Diana 🤭❤️ :
Beautiful me 🤭❤️🫠
2026-10-17 13:12:29
2
Her💐❤️ :
I was on her live when she made the video sha 😁❤️Bbi save me 😂
2026-10-17 12:18:34
5
🦋 𝓙𝓸𝔂 🦋 :
Our in law 🥹🥹❤️❤️😔Nbl 😙😙💗
2026-10-17 12:51:14
5
ADE🫢❤️🐅 :
Our man😂❤️
2026-10-17 15:58:30
20
jokehairline :
Ade&Adisa 🥰🥰
2026-10-17 12:09:57
21
pretty 😍 :
your ex wan buy car for you no gree oooo
2026-10-17 14:01:17
22
Oma Lux 👗 :
My ship wether na friendship or relationship I Dey ship am 😂😂😂😂
2026-10-17 12:10:20
23
Rofiatrynryn :
If it's not Ade and Ibrahim no involve me🙂↕️
2026-10-17 12:09:36
29
𝓐𝔂𝓸ꨄ❦ :
Simi you’re not here yet
2026-10-17 12:10:29
88
♈️❕KKY :
Me I go wait o ade go reach my side 😂
2026-10-17 12:31:20
5
D❤️I🥰V💓I🤑N🫦E :
Ade accept the car and his apologies oo pleaseeeeeeeeee 🙏🙏
2026-10-17 14:13:09
6
To see more videos from user @adepojuadenike01, please go to the Tikwm
homepage.