I pray peller win this ohhh, the boy don try
he has been on the game far too long before carter even come, I pray he win this. 🙏🙏
2026-10-17 16:16:46
300
Biggest_v :
Una think say Carter Carter no get motion ?
2026-10-17 17:49:08
44
M U H A Z 🪖🚀 :
Imagine Peller and Carter official maybe 😁
2026-10-17 21:27:01
0
ΔYӨƬUПDΣ🎭👻🍁 :
Ay na peller fan lowkey 😶😶
2026-10-17 16:17:07
50
𝓐𝓛𝓤𝓣𝓐𝓕𝓘𝓝𝓔𝓢𝓣 😎 :
Na hate don Dey worry all this once
2026-10-17 18:36:39
8
Sophia kate :
I don vote ooh😁
2026-10-17 15:35:12
93
Bølù wãtĩfê✨🇺🇸 :
Na to use my 8 gmail wey Dey my android vote for my Peller Dey mind like this 😁😁
2026-10-17 16:54:29
87
republic.clipz :
All this ppl don give up on there self
2026-10-18 00:08:00
0
morganwallen MGT :
Hope I am not disturbing? 😁🔥🔥
2026-10-17 16:22:37
74
God Sent🛐 :
Uan always lie for Nigeria oo, between peller carter and peller 😏how many inside internationals streamers way done talk about cater I never see nah single Talk about Peller for inside 😂😂
2026-10-17 18:13:44
0
Fund Blog🦂🛸🦂🤖🥰 :
AY talk it all…bro is like wizkid on streaming 🥰
2026-10-17 16:04:27
31
Sammy :
Let’s go guys 🦂🦂🦂
2026-10-17 15:59:06
43
𝑫𝒐𝒏 𝑪𝒉𝒓𝒊𝒔 𝒎𝒆𝒅𝒊𝒂 :
I be Peller fan but make them give am to Carter he Deserve am wali !
2026-10-17 19:28:37
5
nisheibah creatives :
4 the sake of tiktok I'm voting peller
2026-10-17 15:34:12
64
🌈BIG 🎖️💫🎉SCOTT 🌟⭐💫 :
Now because peller now Yoruba boy una day E side
2026-10-17 19:53:06
7
Rhema🌸💋🦂❤️ :
How dem de vote Abeg
2026-10-17 19:39:06
0
DoubleG :
pls vote peller
2026-10-17 14:57:25
44
Rosey209 :
If peller win this award make Una just know say na Tinibu go win 2027 election cause tell me how ?
2026-10-17 22:18:53
0
JAY_DEE (🦂🤖) :
I tire ohh after them go dey act like say TikTok app is not important 😏😏
like say what ever them do for twitch nor be still tiktok them dey carry am come😏😏
2026-10-17 16:13:00
20
with god🦂🦂🦂 :
peller is everywhere
2026-10-17 15:54:43
17
badd332 :
📢❤️TELL A FRIEND TO TELL A FRIEND! ❤️📢Guys, we all need to come together and vote for our favorite OGO, PELLER 🐐👑🔥 Let’s show him the love and support he deserves and help him bring home this international award! 🏆🌍❤️Every single vote counts, so please vote and encourage your friends, family, and fellow fans to do the same🗳️❤️LET’S DO THIS FOR OUR OGO! PELLER TO THE WORLD! 🌍👑🔥
2026-10-17 15:20:36
24
jendoolee :
larry just day day tink about him life 😂😂
2026-10-17 17:46:36
7
Adebayo Abikan :
Peller🙌❤️
2026-10-17 16:53:45
8
Ebi Mada :
done
2026-10-17 15:44:18
15
Vivian 💫🥰 :
2026-10-17 15:19:54
14
To see more videos from user @shotclips08, please go to the Tikwm
homepage.