My papa don yowo since when I was 6year and my mama later yowo when I was 16
2026-10-26 12:38:45
0
Two two star ⭐️ :
I will love to chill with you one Dey our vibe go mach
2026-10-26 15:38:36
0
Ace, Lasu Bald Barber♠️ :
no be for who dey battle ogun eje.
2026-10-21 05:47:14
7
OpeYeMi41k :
I personally disagree with this 😏
2026-10-26 08:49:57
0
Adekunle Samuel :
more wisdom sir
2026-10-26 03:08:00
0
bigimole001 :
Which age is the best for man to give birth 🥺
2026-10-18 09:01:58
20
Akorede🌺 :
I Dey face am with better Steeze 😂 fresh and facing it loju paliiii
2026-10-17 20:16:18
87
FRESH FIT🪡🧵🪡🧶 :
I swear I Dey face ham ,now make God help me
2026-10-17 19:48:09
43
✦ 𝕰𝖗𝖎𝖔𝖑𝖆 𝕾𝖒𝖆𝖗𝖙 ✦ :
True talk
2026-10-25 11:46:31
0
classicJOMI01 :
nah when u still dey see money buy cloth oo sapa dey hit differently fah
2026-10-19 23:55:13
5
Adeoti Taiwo :
Baba! Make una forget, if you broke to an extent,bro.. looking good can’t be met oo, without help from anyone. And see finish is certain. Make God just help is all..
2026-10-18 02:19:53
21
🇳🇬🧢April17🇳🇬 :
Na wetin I dey always tell people be dis I dey make sure I look good and fresh with or without guiding
2026-10-18 03:30:56
10
Ikeholuwaa :
Always on point
2026-10-17 20:10:43
16
Ayodele :
Can I have your number please
2026-10-17 19:17:38
5
Ninety Nine 99🫶🫶 :
more wisdom sir 🙏🙏🙏
2026-10-26 06:24:13
0
bibson :
Walahi. Don’t look like what you’re going through ✌️
2026-10-18 18:09:20
7
ifawale Fatolu :
baba your words dey deep and have big lesson
2026-10-17 17:44:49
11
✝️ RICHARÐ ✝️ :
Baba what’s way out I don lost my parents since my childhood 😏🥺
2026-10-17 18:28:12
7
Aloma14 :
looking good is the best bro
2026-10-17 22:24:00
5
temmyzeropaf7 :
Sir some people Dey face a lot ooo hum person wey never eat go Dey think how to look good
2026-10-21 14:52:31
3
mosesv💂♂️ :
The reason why many will fall after the parents leave is because while their are alive they didn’t let them do things on their own and understand life, Africa parents want to control your whole life just for their benefit. Tell me if control dies is things still going to be moving well ? Make Una no leave pikin to leave their own life, many parents has spoil their children life just because of selfishness , many people no go believe say the problem wey them get nah their parents all because they run away from reality,
2026-10-25 05:09:53
1
kayempire10 :
Alhamdulillah Robil Aalamin 🥰
2026-10-17 19:03:58
4
Issa Saidu :
Allihatulahi thank God
2026-10-18 17:10:59
3
KOWOPEmajor :
But after my parents die I start to day make am o RIP to them 💔💝
2026-10-21 05:44:58
2
khalipha Alarakewu Osioyemi :
*ما ودّعك ربّك وما قلىٰ 🤲💯🤍*
2026-10-17 16:58:35
4
To see more videos from user @khaleepha.najeebd, please go to the Tikwm
homepage.