@adepojuadenike01: Sister from another mother but same state ☺️❤️@rufai_bukky1🌊 #ade

ADENIKE 🤭❤️🐅
ADENIKE 🤭❤️🐅
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 17 October 2026 15:08:49 GMT
281952
72312
874
600

Music

Download

Comments

ademide00185
♡𝔸𝔻𝔼𝕄𝕀𝔻𝔼♡🫧🔮 :
Abeg reject the car oo cuz disrespect go Dey increase o
2026-10-17 15:12:59
2042
oluwa.damilola534
MARYAM 🖤🎀 :
don't try collect the car oo
2026-10-17 15:58:44
1
mi_amor344
mi_amor344 :
All this people wey Dey tell you to reject the car omo no mind them ooh ade people wey their man Dey beat for house make them see man wey go buy them car first bbygirl don’t mind them abeg for smart to buy you car he knows your worth
2026-10-17 18:08:22
1
.showyflower
_____🫧💙 LILY TIWA 💙🖤 :
Smart Dey bring car please collect it you deserve it 💙💙💙
2026-10-17 15:10:34
355
oluwanimilo_0
𝐀𝐁𝐈𝐎𝐃𝐔𝐍🥺💕 :
No collect the car o you no go get peace of mind and if una fight again he go collect ham ADE abeg o🥺
2026-10-17 15:11:22
321
lightofjoy_234
lightofjoy_234 :
Ade no because of car trust smart again ooo😭😂
2026-10-17 15:10:37
169
effyz.world5
Effy ᥫ᭡ :
Ade no collect the car ooo.. 3 months if you lock in, you go buy better car
2026-10-17 16:14:32
0
ayoola2055
Ayoola :
Ade your car is on the way please 🙏 don’t reject it collect it and mk sure ur name is written on the receipt before u collect it baby and move on with your life don’t let that deceive you
2026-10-17 15:53:22
0
ammie098
therealAmmie❤️ :
The Car Na setup oo, he want see ur reaction ni o😁😁😳😳be wise oo
2026-10-17 15:14:05
138
thatgirljoanna5
Happy pills😍🥰🍀 :
Collect the car but make sure say your name Dey for the car paper 😍enjoy you deserve 😘😛❤️
2026-10-17 15:15:18
112
ainaorosun12
AINA🤍 :
All of u saying make she no collect car, if na you, u go reject am??😂💔
2026-10-17 15:26:13
100
big_ziza
𝓫𝓲𝓰_𝔃𝓲𝔃𝓪🥹 :
Omo that car nah still content to smart, if he never mention your name nah wahala All the best for you…
2026-10-17 16:18:12
1
rosanxjd45i
Inkbyrosanna ✍️ :
You too don Dey wait for car 😹😹😹na now you go know the real meaning of heaven and earth 😹😹😹
2026-10-17 15:11:09
658
iam___zara
Zara’sSzn💕 :
Nor reject the car ooo😭🙏
2026-10-17 16:33:53
1
wr368511my6
Leemah🥹❤️ :
Ade this is time to choose between car and peace of mind 😔 wish you best of luck 😔👩🏿‍🦯
2026-10-17 15:14:31
804
koko2.44
kokoma 247 :
No reject the car oo
2026-10-17 15:11:49
432
wunmicloset27
D✨ :
Ade pls collect the car 🥰🥺we want the best for you …just take your relationship offline for now …All these people shouting she should reject it 🥹Who go reject 22 million car 🥹
2026-10-17 15:52:34
6
stayawayfromvikky.74
♈️❕KKY 🫩 :
If Una calm down ade go reach everybody 😂😂😂😂
2026-10-17 16:17:09
5
unevarin_jenny865
@unevarin :
Those people telling you not to collect the car , if na them they go reject an?????? Use your head ooo if not online adviser will use it for you ..NO PERFECT RELATIONSHIP OUT THERE!!!!!!!!!
2026-10-17 15:50:04
5
omolayo1341
Realomolayo ❤️ :
One million advisers zero helper zero grifter 😂😂😂😂
2026-10-17 15:21:38
28
hilariapeters
♊️ARIA🌸 🦅 :
Abeg no gree that boy if na car be your problem I ko buy u C300 2019
2026-10-17 15:11:58
143
hookie23
hookie🫂🫂 :
Ade no collect car oooo, Aswear reason am well o
2026-10-17 15:19:31
10
ammie098
therealAmmie❤️ :
My ship oo❤️❤️🥺🥺🥺🥺hope we are save bai??
2026-10-17 15:12:57
50
koko2.44
kokoma 247 :
Ade collect the car oo
2026-10-17 15:12:54
41
thatgirlmide88
Ms.M🫧🍒🔫 :
Ade don Dey happy lowkey
2026-10-17 15:18:02
34
To see more videos from user @adepojuadenike01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About