no be only pizza
abeg give me fufu make I take add my favourite egusi
wat am even craving for at the moment ,nah money dey do I for don cook am with better live chicken 🍗 😊
2026-10-20 18:31:34
0
✧ 𝒞𝒶𝓁𝒾𝓈𝓉𝒶𝓇.𝒶𝑒 ✧ :
Gimme please
2026-10-20 17:25:58
1
Cynthia Osuya :
wetin concern me and Pizza
2026-10-20 16:06:32
21
OLORI 👑 :
Come and give me na,I will help you wash plate 😭😂
2026-10-20 17:45:02
2
Ena's Threads :
sharp
2026-10-20 17:33:59
1
Olivescents💗✌️ :
the lgbo girl in me will definitely do this
2026-10-19 21:40:05
41
Chefomari👩🍳 :
My people ohh
2026-10-20 16:56:21
0
@chubbybabygirl :
Na y if I tell u say I Dey crave something just buy it n give it to me coz if u send me d money I will not buy it, I go use am cook something else
2026-10-20 15:50:49
30
Bouqui19 :
wetin concern me concern pizza
2026-10-20 17:24:49
1
Emerald :
yummy 😋
2026-10-20 12:12:39
0
ORE_OLUWA🥺❤️ :
Nah wetin I fit do 😂😂
2026-10-20 17:41:55
0
HAIR VENDOR IN AKURE :
This is PIZZABA 😂😂😂
2026-10-20 15:47:49
0
paparazzi :
poundo nitori olohun who pizza epp 😏
2026-10-20 15:58:24
0
solunamyst :
me too.. I want egusi soup 🍲 only 🥰
but I miss okra too
2026-10-20 11:25:35
0
N💕 :
2026-10-20 17:00:58
0
DARASIMI😝🩷 :
😂😂😂
2026-10-20 16:28:22
0
PwettyDoll✈️✈️ :
Poundo Jor
2026-10-19 15:06:58
1
berrygold :
na me b dis this afternoon [Laughing][Laughing]
2026-10-20 17:41:38
0
Rita❤️😍 :
Abeg na only me Dey see milk as poundo 🥺
2026-10-20 16:50:22
1
Temmy❤️🥰 :
I swear I’m eating pizza
2026-10-20 12:22:21
0
Munah footies :
Me I go chop that pizza o💔😂
2026-10-20 17:50:56
1
To see more videos from user @iiamderin_, please go to the Tikwm
homepage.