Some go think say na just carry talk, until dem buy 😂. Mostly if u Dey stay Benin city. Every Monday u must go machanic after weekend movement
2026-10-18 20:00:15
0
De Samz Opticals 🦅🧜♂️ :
Akiko… Guys if u get car money, go buy it oo…. Tell him to sell his own naaa. If the problem too much…
2026-10-18 19:50:11
1
Adonity :
Give me the car come pack my clothes😏🥰.
2026-10-18 18:45:41
3
CLIMZY🐍 :
Who no go no know 😔
2026-10-18 18:36:44
0
Arizona🫶🏻 :
I swear but I no Dey like may all my millions Dey spoil,😅
2026-10-18 19:03:01
2
Lilkhalifa :
Who no go no go know 📌
2026-10-18 06:41:17
16
Prosper bright :
Why be say na now wey I don buy the car na I come dey see all this post
2026-10-18 08:47:21
7
Udeozor Henry 🇳🇬🇬🇭 :
My 2gr v6 engine wan kill Me o🥹
2026-10-18 19:16:04
1
D’BEST COLLECTION🛍️✅ :
Omo na car de chop me sometimes I go de regret why I buy the car and I no wan sell m😡😡
2026-10-18 18:15:36
1
ProphetRolex4 :
Nna ehh
2026-10-17 20:57:09
1
Ace🌹 :
Exactly what I’m going through right now…. I nor even dey chop well again cuz of my car😔😂
2026-10-18 09:51:12
2
Promise Good :
bro I never buy clothes for 1yr now,no be say I no get the money oo,omo eeh 😂😂😂
2026-10-18 17:01:50
1
Perfect :
Omo I don go buy clothes oh 😂😂😂😂😂
2026-10-18 09:15:12
2
Chike Ogadinma :
Like Omo ,my car get issues like this ,I don park am but I Dey fear if as I pack am the issue go worst and I Dey fear to sell car just Dey like that,because I no fit manage funds again because of car 🥺🥺
2026-10-18 08:05:28
0
EGO EWEILO 🦍 :
Talk to me directly bro
2026-10-18 18:39:34
0
Mr.Thinking :
na cloth I dey sell, is there need to buy it again?💯💯😂
2026-10-18 09:48:59
1
Gsb💯 :
omo i tire oo
2026-10-17 18:27:50
0
BIG NONNY🇳🇬 :
I swear oh
2026-10-18 16:37:00
0
diddijay :
E no easy my brother
2026-10-18 16:16:54
0
Asaba_Shortlet_Apartment :
This advice na for new car owner, if you don de drive for long, you go know say car wahala no de finish
2026-10-18 20:45:00
0
LUXE_CRYSTAL FURNITURE NIG LTD :
omor💔
2026-10-18 17:57:51
0
CHUKWUBUIKEM 💪 :
Omo na my bab the buy me cloths this days 🥱
2026-10-18 17:49:29
0
Mr Morningstar :
I use vex enter market but waitin no good last week. My car Dey chop money pass me
2026-10-18 20:48:48
0
... :
no be lie
2026-10-17 19:37:44
0
To see more videos from user @ubahsinachi90, please go to the Tikwm
homepage.