no be for finger wey dey feed me garri without groundnut
nah here I cum burst laugh😂😂😂
2026-10-18 21:10:36
201
@daisy_delights🤪🤓 :
him shame dey wear me agbada for face🤣🤣🤣
2026-10-18 20:32:41
110
Lionson001👹😎 :
Call me fool if your phone is not in your left hand 😂😂😂
2026-10-19 08:00:48
41
♀️BIG MUMMY JOY⛎ :
senior man I go bite you both finger and toe😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-20 08:10:00
34
Ayebango Victoria :
she first swallow the food before facing the big fight
2026-10-17 19:59:07
59
@Nïty💚🦋🌸 :
the way she holds her trouser weak me😂😂😂
2026-10-18 20:50:05
51
G.T Richie's :
Senior man I go bite you both finger and toe [Tears of joy]
2026-10-17 19:45:36
31
Nwaogazi_150 :
Nollywood should please come for this baby
2026-10-17 19:18:55
32
Lil_ Tymmer ♐️🍀🌈 :
I really like the kid, Auntie Grace. 😂
2026-10-18 21:32:48
12
prince :
Aunty Grace too much
2026-10-18 19:40:45
12
STAINLESS⭐MERCIBOCU 🤝🤍🩷🖤 :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Aunty Grace Don dey rugged wetin no good o 🤣🤣
2026-10-18 21:56:16
7
Kenny praise🎶🎶🎶🎼 :
No dey look back guy nah you she dey follow talk
2026-10-19 02:42:18
10
wisdom lee☠️👿💦 :
I go bite u both finger and toe
2026-10-17 19:05:13
6
Ama Mansa :
Aunty Grace just finished you
2026-10-18 22:34:12
15
Broken💔💔 :
and she go come dey use back waka small small
2026-10-19 13:30:29
18
Mine🤍♎️ :
Your own na to just dey find trouble and she don warn you say if she do you first, e go pain you and if she do you last, you go wan craze😹
2026-10-19 06:54:00
8
patzyisong :
blood of God 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 this girl mouth eehhh baba no be finger wey dey feed me garri without groundnut 🤣🤣🤣🤣🤣 senior man I go bite u finger and toe chaii mama tuale