For ilorin police females are not left out 😂cus why am I arrested bcus I put on oversized shirt😂
2026-10-18 05:43:30
245
Alone :
Road safety will harass you for fraud in Ilorin if care is not taken
2026-10-18 03:59:06
92
𝐌𝐨𝐟𝐞⁷🤍🌼 :
I just know after this my final year, ilorin is a place I will genuinely avoid and yess I’m an indigene buh born and brought up in Lagos. The police brutality is in ilorin is crazy chai !
2026-10-17 20:27:23
276
ceo-Hokezi :
I legit didn't go to unilorin because of the stupid dress code make I dey tie scarf on Friday because say na jimoh be like una wan craze .my own be say na una allow am sha
2026-10-17 22:07:13
71
CIA :
I wan go retrieve my sim, na station I see myself 😂😂
2026-10-18 07:30:32
0
Fathiu~L~Khair :
Welcome to ilorin where you fit go buy food wey you go chop make you go chop am for station. Where police go help you check your Opay loan eligibility and borrow money from them while you repay them later 😹🤦♀️😭
2026-10-18 10:13:27
27
Qin Yu 🥇 :
Na only for inside rain you fit foot freely inside ilorin
2026-10-17 22:48:16
48
hypediva_glint :
People wey don carry me before because I wear crazy Jean, bruh nah every sec I dey laugh 😂
2026-10-18 10:11:44
1
D£M¥⚠️ :
We even don get adage you fit go buy item7 make e be station you go chop am 😂
2026-10-17 22:24:03
129
Tee_Jay_Max :
I dey always shout that year nothing wey police wan do me ano be yahoo boy I don’t do anything illegal say I be remote worker and they have no business with me dem be dey always tell me but na who never jam problem dey think say e be vandam 😂😂😂 the first day after dem stop me na election period for Unilorin I be wan show them my portal say I be student naso dem collect my phone check through con see my conversation with my client wey I dey work with dem no even ask anything again na boy lap me for inside van I still dey ask them say wetin I do dem tell me say I dey follow oyinbo talk say which business I get with them omo to cut the long story short I press 50k with 5k charges to leave station that day the reason was they already brought ne to the station under the crime of internet fraud and impersonation I talk say ah say shey dem check the conversations between me and this person sha and I showed them the work I was doing for this person ooo I’m a Ui designer so I showed my submissions and all dem no gree seh say I gats pay that money at all Omo na since that day my fashion sense die I dey always dress like who no get future so if dem pass dem no go even reason my matter my dear people e no work 😭😂🤲🏽
2026-10-18 02:12:41
13
Dexter :
First time hearing ilorin, where’s that
2026-10-18 09:58:29
1
𝖎𝖘𝖗𝖆𝖊𝖑𝖝 🖤 :
Malete police station abeg dem burst us for our hostel a lot sha 💔
2026-10-18 07:02:20
13
Odogwu :
Officer Friday that man torment my life 😭😭
2026-10-17 22:22:16
13
🦋Simi🦋 :
my brother cant just breath for 1week here😭😭my mama don ask am tire wetin ilorin do am 😂😂bro was literally sick my mom use scope bring him from lagos to ilorin guess who left after 1week and had not fully recovered o💔
2026-10-17 21:26:44
73
️ARALOLA🤍 :
Police stop me for fate talk say watin dey inside my bag dem check one talk say my pad look like I hide drug inside 😭he talk say why I go dey go around with pad I almost craze that day 😭😂💔
2026-10-18 13:44:09
1
꧁༒HØƝØŘƐƊ♧ØŊƐ༒꧂ :
It is real bro
Even at home you are not safe. They fit come carry you for house if you decide not to go out
2026-10-17 23:59:33
50
×͜× 𝙀𝙭𝙘𝙚𝙡🏀💦 :
and una dey laugh
2026-10-18 05:59:31
2
vxnessa ✨ :
Genuinely tf is even ilorin ?
2026-10-17 21:20:28
25
layo_thecreativefounder :
I raise you Ogbomoso!
2026-10-18 00:19:15
6
Ayinke🥹❤️ :
Thank God people are finally speaking up
2026-10-17 21:19:25
15
slim💀💫 :
I never got to ilorin before but I’ve received so many warnings not to come close to ilorin
2026-10-17 21:45:20
8
⏳ :
People wey carry me from like 10mins to malete and return me to ilorin head quarters 😂 me wey dey see my sch for front already
2026-10-18 07:24:10
0
Olalekan Ayomide 🥳 :
Na prison ?
2026-10-18 06:01:54
0
Omolarami (nsnv)🦀 :
Why una no Dey talk about Ibadan
2026-10-17 23:38:03
0
Oyin🫧💕 :
Make I drop my experience 😭😭? Una go pity me 😔😔
2026-10-18 04:50:04
3
To see more videos from user @insights_campus, please go to the Tikwm
homepage.