@ceo_gpf: Women Una dey hear ooo #ceogpf #memestiktok #cruise #reactionvideo #fyppppppppppppppppppppppp

Gulfpany👑😈
Gulfpany👑😈
Open In TikTok:
Region: US
Saturday 17 October 2026 20:50:36 GMT
67634
8728
182
734

Music

Download

Comments

toolsman26
toolsman26💔 :
Why you day go meet your guy when get girlfriend for house houses
2026-10-18 02:49:15
115
itz.quincy
@ℙ𝕡𝕣𝕖𝕥𝕥𝕪 ℚ𝕦𝕚𝕟𝕔𝕪 ✪ :
Me don mistakenly wake enter parlor naked not knowing that my guy friend Dey there he just say sorry sorry oh I once I run go back inside 🥺
2026-10-17 23:22:16
191
maamaa6417
Mavis collection :
Me wey Dey breast-feed my boyfriend we no ,no time wey e friend take inside na once I faint 😂
2026-10-18 07:01:44
32
darhk_side45
darhk_side45✝️ :
Person neck fit break sef
2026-10-17 22:47:00
73
ellfuddy
𝐄𝐋𝐋 𝐅𝐃𝐃𝐘 :
Na why i no dey get close friends… Girl no fit visit me make she no Dey comfortable
2026-10-18 06:31:29
29
mira.h234
peace wardrobe 👠👜👗🇳🇬🇲🇦 :
me wey day nicked inside house
2026-10-18 15:37:26
0
lastbron200
Evil 😈happiness 😈 :
I nor kuku get yash nd breast self [Tears of joy]
2026-10-18 05:13:48
33
golden_decorr
ukeme okon :
stay your house 🏠 [Tears of joy]
2026-10-18 15:32:07
0
steph_studio123
Looks by Steph 📍✅ :
Am just passing 😹😹
2026-10-17 22:12:41
193
finalhands.laundr2
finalhands laundry :
I no get friends sef nobody come my house
2026-10-18 15:25:59
0
deborahchinonye
Debby wears 🛍️👜 :
Me no Dey even greet 🤣🤣if anybody Dey my guy house I go dey inside room till dey commot 🤣🤣🤣
2026-10-18 13:27:47
9
anitab4412
ANITA 🩷💐✌️ :
My boyfriend nor go even let me come out 😂😂he most give me something wear 😂😂
2026-10-17 22:09:37
79
vgvvcvm
AMG :
i nor go allow her come out self
2026-10-17 22:56:31
18
onyebuchiyoungmoney
onyebuchiyoungMoney :
😂😂😂😂😂 Brooo you’re crazy 😂😂
2026-10-18 02:33:57
0
sweetnessgemin
sweetness.gemini :
Na why I nor dey like make person visit us cox I prefer being named all the time, even for kitchen even if I dey eat wit my guy I fit dey on lingerie thru out the day abeg nor visit us I nor get body to wear Jean and polo cos of u🤣🤣🤣
2026-10-18 06:31:22
9
nightwearvendorinbenin4
Princess digiola 💕🍒 :
No she want make you day go house you day disturb them
2026-10-18 05:30:49
6
armani.286
Armani. :
I dey look ooo
2026-10-18 05:26:39
2
laurasun02
LAURA 🌸 :
His friend after she going back 😂😂
2026-10-18 06:28:33
5
quinnsparky36
Quinn sparky :
No come stay ur house 🤣🤣
2026-10-17 23:02:38
5
abchris93
🌷Čhrïs Jøjõ 🇨🇮🥀 :
that's the reason why I know dey visit my guys wey don marry oo 🤣🤣
2026-10-17 23:38:22
6
tall_raychy
raychel :
na you sabi oo 😂😂😂
2026-10-17 21:24:45
9
rina_20007
IMperfect✨♉️🥀 :
Stay your house nor come😂😂😭
2026-10-18 03:14:11
4
amicable_faith.1
Amicable Faith :
he sent this to me 😁
2026-10-18 10:25:16
1
first.lady6717
Diana 🦋👑🧜‍♀️ :
😂😂😂😂 nobody Dey visit us ooo
2026-10-18 03:03:48
3
mr_jmax
Mr.Maxwell :
Guy😂😂
2026-10-17 23:23:54
1
To see more videos from user @ceo_gpf, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About