I used to stop answering the gist again just go ur house
2026-10-18 09:28:58
231
ochanya :
Especially when they leave everything for you to do😂
2026-10-19 08:01:24
655
salawu.✨🥀 :
If I marry self my wife go get her own house cus people day quick tire me
2026-10-20 10:49:19
2
FEMALE TAILOR IN YABA :
Body go just start to Dey pepper me out of nowhere
2026-10-19 08:55:00
54
Riri’s safe space🫧 :
I no fit repost this one😂🌚
2026-10-19 13:44:29
7
Tina 🦋🥀 :
Nne come and be going oo my food stuff don finish 🤣
2026-10-18 10:22:14
112
ilerioluwa🌸💐 :
Omo I hate visitors 😭
2026-10-20 10:48:05
4
aphrodite💞 :
Na because of me dem sing this song nothing u wan tell me😂I will invite you over to my house for sleepover e nor go reach 3hrs I go begin regret am I love staying alone ehh😂😂😂😂
2026-10-19 14:51:57
35
ÓRÍTÒKÈ :
Honestly I’m not accommodating
2026-10-18 21:54:47
52
Davina :
23hours is okay abeg
2026-10-19 15:27:24
2
GERALD :
2 days keh 😂 12hrs I don follow you smile finish 😂
2026-10-18 21:00:16
18
mEdrEEcH :
I feel so suffocated😂
2026-10-19 08:48:04
15
Joy’s Closet🏷️🛍️ :
I don dey go to my papa😭😂
2026-10-19 02:53:49
10
korage 👑 :
swears it's so draining 🤣
2026-10-18 18:13:07
10
Nelle Diary 🌸 :
Honestly 😹😹
2026-10-18 16:45:46
5
rina_harry :
Come and be going o😂
2026-10-17 22:32:40
18
IFEOMA🌺🦋💵 :
Na me go Dey remind u say I wan go…and dem go start to Dey beg for me to stay small
2026-10-19 11:40:07
13
⃟ :
Me to them once they complain of hunger
2026-10-19 15:18:13
153
Hey, you. :
Then I’ll start missing you when you go 🤧
2026-10-19 12:25:39
604
Bex😚💐🌹🫠 :
Now when food stuff no day house my attitude go come out 😹
2026-10-19 12:04:46
8
Real_Bennie♡ :
Especially when they don’t do the chores with you😭
2026-10-19 10:52:23
93
😈🍋 :
Dey go abeg 😏make I DJ in peace
2026-10-20 07:57:02
309
To see more videos from user @mikestan_x, please go to the Tikwm
homepage.