@success_blog1: @₱ɆⱠⱠɆⱤ #peller #fyp

SUCCESS_BLOG📹✊🔥
SUCCESS_BLOG📹✊🔥
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 17 October 2026 23:33:19 GMT
15822
2102
38
3

Music

Download

Comments

olajuwon0543
olajuwon05 :
This one na streaming???
2026-10-18 05:23:17
10
hope.gold60
Hope Gold :
jealous people Omo peller God is with you
2026-10-17 23:40:58
59
matthew201112
Matthew🫩🦂🦂 :
Leave us in the neck alone plssss
2026-10-18 06:34:55
14
olivayohanna
Small Lion :
who dey distop peller again na🥰
2026-10-18 05:56:44
8
notification124o
Notification :
omo today stream was really bad 😞😔😔
2026-10-18 00:31:25
3
jennifersingerr3
Jennifer Singerr :
Omo smart don lin oo 😂
2026-10-18 07:14:56
5
cherish.love130
cherish :
they are enemies of progress
2026-10-17 23:41:58
8
ugbobiejennifer
Ugbobie Jennifer :
please guys make una leave my fav in the neck alone abeg[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-18 07:37:44
4
basis5723
Basis :
We love peller
2026-10-18 07:05:30
1
chinedu.paul474
Chinedu Paul :
Long life and prosperity to you peller more blessings more grace good health in Jesus name iseee iseee iseee 🥰🥰🥰🥰❤️❤️❤️❤️
2026-10-18 01:52:02
4
vision2788
*_VISION_* .🦅🦁👑 :
but where ojo dey
2026-10-18 05:35:15
1
ayinde657
ayinde 001 :
99k views
2026-10-18 03:52:42
3
emilonono
emilonono :
Peller sabi focus on negative things sha .. as much as i like him but he care so much about negative things about him . bro focus on people that are supporting u . tell them to vote for u. leave all these talks. the more u talk about it the more them go dey use am whine u cos them know say u go come talk about am for ur live again
2026-10-18 02:28:10
8
chidosky001
DEERAH🐣♣️🀄️ :
Na only for Nigeria we dey always compare una know see as I show speed and Kai dey do una just know get sense for this country when peller be dey start this streaming una call am all short of things now una don carry steaming for head all because of una hate man
2026-10-18 06:18:48
5
onyeprym
Vic Prym :
baba don know say he no stand chance na why he dey employ defensive mechanism 🤣🤣🤣
2026-10-18 11:02:40
0
glorygurube53gmai
J🥳PG🦂O🦂Y 🌹 Y :
😂😂😂
2026-10-18 07:02:15
1
queenwestlove
Angel marian Bangura 💦 ♥️💦🪽 :
♥️♥️🥰🥰
2026-10-18 00:14:26
2
To see more videos from user @success_blog1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About