She said you didn’t know how to speak good English and I told her you speak better than her
2026-10-18 09:48:19
551
Dö zïe🌹 :
This una saga na just cruise una wan trend
2026-10-18 06:24:51
207
Chimamakah :
When Izzy hears trouble
2026-10-18 09:04:56
295
Faith Andrew ❤️ :
Make obidi use this time Dey rest
2026-10-18 10:35:52
227
chioma unegbu :
Everyday for this internet saga saga … 🤦♀️
2026-10-18 02:05:36
96
King Martin :
Etinosa don go use her own hands dig her own grave o 😳
2026-10-18 03:08:36
449
Muhideen YRN :
Make Una livestream am oo
2026-10-18 12:06:30
21
Adi Faith💘 :
make una remember age difference. You don't expect to possibly win a young person in a physical fight. Their strength and bones are way stronger.
Y'all be fine though .
Sha make sure to win because if not, Obidi go drag hell comot from you which we don't want.
So please ma, win o 😂🤣
Etinosa, you and Nosa Rex na my people, so abeg try to win for Rex sake abeg
Ọmọ, make two of una just win please
2026-10-18 06:46:41
64
Mimi’s jewels :
Omor TikTok go hot oo
2026-10-18 15:22:35
0
Adaobi :
Lol, etinosa don buy market
2026-10-18 05:09:05
39
Tk Muskele 🥒🍎 :
Etinosa we bite you if you too hard for her .
2026-10-18 06:33:32
34
Blessing Kusumi :
pls if u no say them go beat u abeg nor go ooo Bec i love u so much pls
2026-10-18 06:07:41
30
Anastasia ♥️🥰 :
But I love etinosa neck ooo
2026-10-18 08:26:48
20
LASH And NAIL TECH in Ekpoma :
Una get strength
2026-10-18 07:49:12
2
PHOTOGRAPHER IN EKPOMA (ELLA) :
Abeg who go do Viedo
2026-10-18 09:58:44
1
Faithjames :
Problem oh
2026-10-18 09:33:23
1
Dino6 :
Watin ooooo Etinosa wan really fight Izzy ??? 😳😳😳she nor ask questions
2026-10-18 09:38:49
17
MK MONEY :
This woman just too sabi use Edo language curse
2026-10-18 06:14:23
26
Tasha Bella :
after fighting please make sure you post for us to give Marks 😂
2026-10-18 10:10:31
8
✌️ :
Make una no let me drive to Liverpool and una no fight oo
2026-10-18 07:16:23
14
favy😍😍 :
etiosa wan trend
2026-10-18 09:22:43
5
softempress :
Make una try alert us 😂
2026-10-18 06:33:40
11
specialpresh0❤️🥰😍😘🫶❤️ :
Where una the see all this video, because isn’t in her page
2026-10-18 10:06:10
8
To see more videos from user @trendville_global01, please go to the Tikwm
homepage.