TEMILOLUWA💐👑😘 :
Abeg ooo! 😂😂 If na car remain, make this girl go back to that narcissist, that manipulator! 😭🤣
Abeg, my own suggestion be say, I like this girl well well! No be say I be her fan ooo, but I love her from afar. ❤️😂
Abeg, make we open GoFundMe! Afi be the chairlady! 🤣🤣 Everybody must contribute! Whether na ₦100, ₦500, ₦1,000 or any amount wey you get, abeg, no amount too small! 😂🙏
Before the end of this year or early next year, we go buy this girl that Mercedes-Benz C300! 😭🤣🚘
My people, na love we dey show! No be every time relationship wahala! Because what is coming for her after the car go surprised 😳 her enemies self 😂😂🚘❤️
2026-10-18 09:42:03