@noye_official8: Wetin concern Abu concern transfer😂@activestore.org @🫧🎀NOV 17TH🎀🫧 @EMERALD_XO💜🤍 @Mexico #noye_official8 #fyppppppppppppppppppppppp #creatorsearchinsights #benincityedostate #nigeriantiktok🇳🇬

Jennifer💕🫠🫧
Jennifer💕🫠🫧
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 18 October 2026 05:56:40 GMT
58816
9906
158
334

Music

Download

Comments

favie661
FAVORITE 🥀✨ :
Why the girl on red con resemble Mateen like this😂
2026-10-18 06:31:16
281
tomzee_
tomzee_ :
Na e dey lead them wrongly🤣🤣
2026-10-18 11:38:39
124
dominjoan
Domin💜 :
The red one don traumatize me🤣
2026-10-18 06:51:21
160
chubbycocoa0
EBIERE.X ✨💕 :
Wetin Dey really do dis two😂😂😂
2026-10-18 08:18:24
386
ms.kiki111
ms.kiki111 :
From 25k😂😩
2026-10-18 06:50:00
87
wealth_723
💫wealth🔮✨🤎 :
That one wey wear singlet na the problem 😂
2026-10-18 08:50:07
57
tacoma_7
Pluto :
Abeg how I go take unlock iPhone wey person dash me
2026-10-18 06:00:29
45
mhiz.benny0
B’s Tips & Toes 🦋 :
Wetin Dey make hamza laugh
2026-10-18 06:49:33
39
kesy.sonia
Kesy Sonia :
na aHamza be the real problem 🤣🤣🤣
2026-10-18 06:32:25
42
pulchritudeee_
Pulchritudee🌹❤️ :
The girl on red didn’t even utter a word, but she Dey muzz me 😂😂😂
2026-10-18 19:34:57
18
adelenk0
adele-nk :
This lady in red her facial expressions 🤣🤣🤣🤣
2026-10-18 09:38:36
16
ella.lucy60
Ella ❤️ :
this girl on red
2026-10-18 08:40:38
22
emmyapparels001
Vintage shirt plug | Aba :
Abeg nh only me Dey enjoy this people content guy😂😂😂😂😂😂if you stay with Aboki man wey no sabi book come no Dey hear English 😂😂😂you talk tire
2026-10-18 07:11:48
0
jacobcynthia7
Cindy❤️ :
Una videos just dey follow me 😂
2026-10-18 20:40:39
1
tiktok.compbomise
Glow&GlazebyMise 🫦👄💅 :
my neighbor carried aboki to work at the farm anything he tells him the aboki will say back go bring this one e go say back do this one back
2026-10-18 19:17:54
2
mightbetrusted
TRUSTED 🧸 :
From 15 to 4.5😭
2026-10-18 13:07:49
1
chichibaby756
chichibaby :
The girl on red nor talk but na she funny pass oh 😂😂😂
2026-10-18 20:15:25
1
ibukunoluwa154
AGILITY FPA🫡 :
I come like me phor this girl 😂
2026-10-18 16:11:40
1
miss_wenddyy0111
𝓒𝓱𝓲𝓷𝔀𝓮𝓷𝓭𝓾💋 :
Like them Dey always talk off point 😭you go Dey talk them go Dey look you you go swear for them sef them go Dey laugh 😹
2026-10-18 07:34:28
40
jaycyca
Jaycyca :
this girl on red please 😂😂😂😂
2026-10-18 08:04:43
8
uc_beauty1
CHUCHU’s Pot :
I’m always looking forward to that girl on red to talk. She Dey muzz me 😹😹😹
2026-10-18 11:46:53
8
evil.juju.vendor
Juju vendor 👿🇺🇸❤️ :
The girl on red 😂
2026-10-18 09:39:40
6
catherine_ezee
Kay.💕 :
Hamza eeh 🤣🤣
2026-10-18 06:44:15
7
promise0577
Promise🥹❤️ :
Omo una done traumatized my sunday 😭
2026-10-18 06:23:48
11
hiroyukisanada812
Hiroyuki sanåda :
me no come understand Una again 😂😂😂
2026-10-18 06:01:56
8
To see more videos from user @noye_official8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About