@specialdolly1:

Special_Dolly🌸🎀
Special_Dolly🌸🎀
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 18 October 2026 07:44:37 GMT
51440
5229
44
257

Music

Download

Comments

dfwvee77
𝒱𝒾𝒸𝓉ℴ𝓇𝓎💕🧸✨ :
If the mama no like her the relationship no go work 😭💔😂
2026-10-18 12:54:40
200
candylove74
candy love 345 :
Na why I like my fav he dey update us he no sabi keep secret 😂
2026-10-18 13:32:27
125
_msadeshola
𝓞𝓛𝓐𝓜𝓘𝓓𝓔🥀🖤 :
Why e con mute
2026-10-18 11:39:42
133
geraldcredible
Gerald12 :
But fr he really wants to get car for Ade? Which kind demand be that,I must get u a car for us to continue our relationship 😂😂in d world of millions of girls
2026-10-18 14:14:58
13
sweethabibi089
Everything by wura🥷🏻🛍️🌈 :
Ade run ooo😂
2026-10-18 11:46:44
73
perky_sunshine
perky_sunshine :
Ade is just feeling in self pity the manner she spoke to cdt and Ibrahim on live was giving off😏Ibrahim too get feelings
2026-10-18 12:53:41
2
misturatijani2
Mimi😐💕 :
wen mama no gree make dem dey together make he forget her na but love is crazy sha
2026-10-18 17:32:13
0
zara127_n
Princess ❤️‍🩹💯 :
Ade go fra 😂
2026-10-18 15:45:07
1
marvellump3x2
Talker 🥰🇳🇬😋 :
he family nor like Ade at all 🥺🥺 so he should let her be nor be by force to go back to her ex
2026-10-18 15:12:22
4
nursetifeh3
Tifeh🍒🥰 :
2026-10-18 14:22:02
3
ifemidayo22
Shame Dey catch me for Ade , smart mom no like her atall
2026-10-18 07:47:30
243
precious5299
Lizzy hair line ✨💕 :
Make ade run for her life ☹️
2026-10-18 09:46:51
44
abikeade347
Abike.a🌸❤️😌 :
Smart mama no like ade and ade still wan go back date smart because of car omo 😩😩😭😭ade go too cry 😭 😂😂😂😂
2026-10-18 10:44:10
20
ajemoji4
ATILOLA❤️ :
She go cry eeh 🤣🤣🤣na here we go Dey
2026-10-18 08:16:39
35
adeolaisreal16
Adeolamhi :
like omo oju orola re [Clapping]
2026-10-18 09:06:49
20
bigkikelomo28
꧁ꨄ༆💕𖣘𝐅𝐀𝐃𝐄𝐊𝐄𝐌𝐈༆🌸𖣘ఌ꧂ :
Now Ennh smart fans go start to Dey cry now wen smart mama Dey do visa for Ade where others say na wen she con say make he no buy car everybody con Dey drag her that means wen she did visa for her that time na content smart tell him mama say Dey wan use ham do they just Dey use the girl ni
2026-10-18 09:43:38
9
_she042ofafued
Iyiola👀🥷💕 :
Even Yoruba proverb talk say oko buruku Shey fe but Ana buruku ko se nhi. Meaning: u can marry a bad husband but not bad in-law oo
2026-10-18 16:16:17
1
tianna448
ÑŸX🌷🌸 :
Nobody foolish reach this Smart 🥺
2026-10-18 10:32:46
1
_phayvor_ana
_phayvor ana_ :
The boy no like you ,the mama no still like you and you are thinking of going back na die u dey for the relationship o
2026-10-18 17:54:18
0
bigbaby106
Savage 🥹🥰 :
Oner just get whala jesus 😏😏
2026-10-18 11:01:21
1
agu_nwa_cartel002
B.B Naija :
New car with toxic character is still red fley
2026-10-19 08:33:06
0
tinyvoice6
Tiny voice 🕳️ :
@ADE TIGER 🐅❤️🥰 @ADENIKE 🤭❤️🐅 cm see with ur eyes and hear with ur ear 😳 the rest remain for u 😒 we ur fam's love u
2026-10-18 10:51:59
3
____mopelola
🧿 :
@ADENIKE 🤭❤️🐅 @ADESEWA🫢💕
2026-10-18 13:37:27
1
adediwuraajokegold
HIQMAH🫂🥶💝 :
@ADE TIGER 🐅❤️🥰 run oooooooo
2026-10-18 13:36:54
1
expensiveberry8
Nails By BM ARTISTRY 💅🦂 :
@ADENIKE 🤭❤️🐅
2026-10-18 13:05:08
1
To see more videos from user @specialdolly1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About